@hm.logistic.warri: Avoid parking in this places in PTI Junction delta state #fyp #warri #viralvideo @Mc ododo Aproko TV official @VDM

H&M logistic warri and effurun
H&M logistic warri and effurun
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 12 October 2026 17:10:33 GMT
58790
4421
194
888

Music

Download

Comments

dajeborngreat
Dajeborngreat 🇳🇬 :
😂 secretariat ke? Omo this country is just stupid. Fund for illegal parking is 5k from the government.
2026-10-13 00:02:24
5
vivian664410
Vivian :
warri is warri. why dividing it
2026-10-13 04:41:18
121
joyprincessomonig
PRINCESS 🇳🇬 :
he is passing a message yet we have other concerns....
2026-10-13 06:50:55
118
tee_keme
Big_city LLC :
We be area na. All of us na e get thr community. We Dey stop there nothing wey dem deh Dey do
2026-10-13 04:00:04
5
ssa00124
SSA :
Why dem nor put notice for there .. if nor be problem dem de fine
2026-10-13 11:40:16
10
bennywizzy6
Bennywizzy :
Those guys are miserable. Them catch me carry me go back of secretariat. Oya make we enter secretariat them nor gree. Their oga seize my wallet and my phone inside the motor as he hear say I call army. Them force me transfer 50k to one pos girl wey them carry for keke dey pursue me. Them even threatened to break my windscreen when I follow them dey drag. Very rubbish place.🤦‍♂️🤦‍♂️
2026-10-13 03:45:36
2
sophybill
KING SOSO :
Na effurun no be warri please
2026-10-12 19:04:39
40
dat_girl011
Nomsy💕 :
Warri is Warri we are not dividing anything lagos is lagos but has other places in and around it but just for clarity it’s still lagos just like Warri is Warri it’s just called Warri even if it’s Effurun or itsekiri please you guys should just stop the division
2026-10-13 10:08:05
8
iwanchopp
Chopp$wg🐜 :
dem know who dem de do m wit 😂😂
2026-10-13 07:59:26
3
bigvibes001
BIGVIBES :
You mean Effurun not Warri
2026-10-12 19:42:42
12
mcdaveman
YABOSA MC DAVEMAN :
PTI no be warri I take God beg you
2026-10-12 22:44:16
12
dat_isoko_gal
Dat_isoko-gal :
Ma so dem hold me one day wen I dey come from osubi before I look dem don enter my car say I suppose to go turn for roundabouts to go Pti road na once I drive them nearly reach my house 😂😂I follow dem drag say for road wen dem never commission only dem come down shishi I no give dem
2026-10-12 23:32:56
13
ambchris
Amb Efe Elijah (KSJC) :
Na craze Dey worry them, road wen never finish, den never put road sign of no parking or stopping, we go díe together, den knw my old man car na, if we park there den nor Dey near us o if not na problem
2026-10-12 21:05:37
21
otaighootaigho
otaighootaigho :
Na Effurun not Warri okay bro 😎
2026-10-13 03:10:11
4
ejiro109
Ejiro Ogbodu :
The dey loo face before them hold bro i dey park anywhere nothing Dey happen
2026-10-12 20:01:34
6
godson7997
Godson :
Oga PTI nor be Warri na Uvwe
2026-10-13 03:47:56
3
kinghiram11
king Hiram :
all of us go die for the junction as far dem no carry gun
2026-10-12 19:20:33
24
mcdaveman
YABOSA MC DAVEMAN :
PTI na effurun uvwie
2026-10-12 22:44:26
1
richnation255
youngbalogun :
Thanks for the information
2026-10-13 07:07:32
1
belyovwi_travels
belyovwi_travels :
Every body Dey say no be Warri no be Warri, how strangers won take differentiate am? Imagine someone driving their person car from Benin or Lagos..most of them assume these places to be Warri
2026-10-13 13:12:39
1
klassicsteve
Stephen :
hope they put no parking/stopping sign there, if not, one kobo them no go see
2026-10-13 04:49:46
0
oyiwebenjamin
Giftedhands :
see all these ones dem dey catch people is unlawful and state government need to act... did they publicly announce that if found parking there this is the penalty? these people are thieves
2026-10-13 07:53:25
3
user3847678761952
Gloglo links :
is there an indication n caution sign.tell the people when dey hold person say they get work.
2026-10-12 19:32:19
4
wendee_unusual
Boujee Mummy3 :
So where people go come park na? Wat is the solution?
2026-10-13 17:22:39
1
marvin_forex
Marvin forex :
As you show us were not to park drop person, oya make you also show us where to park drop na, abi na only problem unah day update person and not bringing solutions.?
2026-10-13 06:51:08
0
To see more videos from user @hm.logistic.warri, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About