@gistunlocked: If smart buy any car for ade, Ajeh his mom go disown him, their family mentality is draining, you wey ur leg never hold floor well still wan go d*e for such family, we all know ur mentality is also low that’s why most of us is fighting for you but obviously we can’t do more than ourselves sha consider ur own career and mental health if u fail ur fans before sacrificing it for who no send ur apa
Abeg Wetin you learn coz you would not tell me you forgot how smart has also defended her on this TikTok no be TikTok people again una well done
2026-10-13 02:16:07
15
DESMART :
una sha no go kpai untop another person matter
2026-10-12 21:41:47
9
Ðęăłęř :
Una no understand social media smart talking to girls all na for trend but disrespecting his girlfriend that one is bad ,if smart no dey gist with all this girls he content will be on one side
2026-10-13 15:54:35
2
Anah💫bella♥️ :
Omo no be lie 🥱 from west to ngozi con still dey with ewaaa😂
2026-10-12 22:25:39
3
Mide ✨ Baker| Entrepreneur :
Nbl 🤣
2026-10-12 19:34:59
0
OPEYEMI🤭❤️ :
@ADENIKE 🤭❤️🐅
2026-10-12 18:03:29
1
Chief sidechick💵💕 :
@ADENIKE 🤭❤️🐅
2026-10-12 22:49:52
0
Gbest Comics :
Women no dey like tell their follow Gender truth, you see candy and Chidimma, na them go spoil Ade life trust me.
2026-10-13 21:40:36
0
To see more videos from user @gistunlocked, please go to the Tikwm
homepage.