Lol 😂 when men Dey use hand cut green head overlock thread 😂😂 Omoo this work self ehnn
2026-10-13 19:46:50
1
PERFECT FIT CLOTHIER :
Na thread dey my belle since morning omo
2026-10-12 21:06:38
55
Son Of The Sun 🌞 :
My last boy always gets me with this
2026-10-12 19:32:42
2
uchenna :
thread don ever tear your hand trying to remove it
2026-10-12 21:07:48
1
alvinberryman :
Abeg oo I no fit laugh, we can relate jare, but I use scissors all the time now, 😂, I don’t even know how I started using only scissors recently. Just found myself doing it. It’s more easier for me now. 😁🙈💯
2026-10-13 15:53:00
1
stylebyleee :
Omo I use hand 1 day Naso cloth lose for my hand
2026-10-13 13:15:44
0
ORAH CLOTHING :
me wey thread dor full my belle😂
2026-10-13 07:17:21
1
Lexkid RF♻️ :
Nah because he just he go still dey chop thread 😂
2026-10-13 06:17:04
4
Best Fashion ✂️🪡🧵✅ :
tailors chewing gum sometimes
2026-10-12 23:35:09
4
ADANNAYA 🤍🌸 :
I Dey use my hand ooo
2026-10-12 20:55:23
5
P&O STITCHES 🧵✂️🧷 :
I too love your vibes
2026-10-13 07:07:52
1
ahunanyaprecious1 :
Na hand we de use run am for this side 🤣
2026-10-13 18:56:44
2
JɄ฿ⱤłⱠ ✨🐐 :
The thread go con dey mouth like chewing gum 😂😂
2026-10-13 12:15:36
3
Emmy Cruz 🎭 :
Guy
2026-10-12 20:50:28
1
Wïñêx :
my guy😂
2026-10-12 20:02:06
1
digitalgtclothing🪡👕✂️ :
🤣🤣🤣🤣 A legend 🪡✂️
2026-10-12 19:33:03
1
sloded_j :
Omo Ehn😂
2026-10-12 19:08:16
1
أَوَّل☪️🛐 :
na I dey use otimora 🤣🤣🤣
2026-10-12 23:31:52
1
Softouch stitches 🪡🪡 :
i dey eat thread
2026-10-12 21:01:57
1
Emmy Cruz 🎭 :
Guy
2026-10-12 20:51:50
1
MR.ØSË✝️☦️✝️JÏÈ :
i swr
2026-10-14 06:49:53
0
Daniel Imeh :
Till today I no fit use teeth cut thread
2026-10-14 11:46:34
0
Kayin threads 🪡🧵 :
Asin e😂😂
2026-10-14 06:59:45
0
oktobastyle.ng :
2026-10-13 21:42:39
1
zaddystitches00 :
lol 🤣 boss even u 😂😂😂
2026-10-12 18:59:13
0
To see more videos from user @ddstitchies, please go to the Tikwm
homepage.