Girl Wey I De talking stage with tell me say she never chop since yesterday morning . 🤣
2026-10-13 08:14:36
61
DivineGlory Adewole :
Me eating the Moi moi I made myself and strolling Tiktok. Nobody fit pressure me😂😂😂
2026-10-13 13:34:45
4
Joshfilmz :
I no just like make dem dey hand tv for wall
2026-10-13 11:04:47
18
BeeJayOmobaba :
We go again next year Baami.
This year don go.
2026-10-13 14:12:21
0
Opeloyeru Femi :
me entering kitchen to cook my delicious rice wit meat sauce 😋 joined wit betta Budweizer to step am down 😌😌😁😁😁😁
2026-10-13 14:10:14
0
🏝️🎻🌹🥂🍾💦 :
Omo na only God go help us
2026-10-13 07:44:06
4
dking_muyiwa :
dem go dey pressure person like say na dem go dey feed the woman n pikin if everything sup
2026-10-13 06:58:57
21
Oluwaseyi 👑 :
Girl wey i dey talking stage with tell me say next week is her birthday 🎉, and she never make her hair, never buy new clothes…..
2026-10-13 09:57:39
7
obanathan :
so we plenty? 😂😜🤪
2026-10-13 07:18:14
18
SAMMY :
Na me be this
2026-10-13 06:17:25
0
adebamiro :
at least your tv dey down and you wear boxers ....marry like this, you gats hang the tv ni...and wifey go complain say you wear ordinary boxers🤣🤣🤣
2026-10-13 09:40:57
1
Lonely Billionaire :
I don cook beans this morning,make I Netflix and work
2026-10-13 11:38:46
4
Zedicus :
Still building with my woman😩
2026-10-13 09:22:58
2
E-monie ✨️ :
i de find rich woman to marry 😁
2026-10-13 10:24:00
3
Ike Chineke :
hang the TV... it'll make more sense that way.
remove the legs of the tv stand and hang it on the wall... making it look like a floating shelf.
give a space of 1ft 6 between the tv and the shelf.
2026-10-13 10:02:45
2
ADEDEJI :
No put me for talk o😂😂
2026-10-13 06:27:41
1
2xbishara :
How many yt profilessssssss
2026-10-13 03:44:08
2
🔥 I'm Leo ♌️ :
moti fi oro mi le olohun lowo oooo
2026-10-13 09:11:48
1
💠LET_LOVE_LEAD💠 :
Iya yin le me pressure😂😂😂
2026-10-13 06:53:05
1
ibrahim senior :
very peaceful life 🌹
2026-10-13 14:05:17
0
Pelumoded :
Kojubèlò o
2026-10-13 14:13:11
0
Arison Oghenevwede :
I'm 28, and from all indications, given that my friends circle are married, the children I watched grow up are getting married, I think I will get to this spot.
2026-10-13 14:25:41
0
Save yourself :
If na my daughter that tv don go
2026-10-13 14:18:37
0
Sorosoke :
Abi
2026-10-13 14:06:44
0
Adventautos :
lol nobody fit disturb anybody
2026-10-13 14:27:40
0
To see more videos from user @peteralawode, please go to the Tikwm
homepage.