wo make we no lie that girl strong pass both peller and javis and their gifter 😂
2026-10-13 09:08:36
91
WICKED IMMORTAL FX📊🔥 :
This coin coin na money Abi na watin TikTok Dey give for free Abi how watin be drop 20 million coin na real money orr
2026-10-13 08:06:33
38
🧚Samantha Unbothered~Loner🧚 :
peller is wise he also wants a match with the girl people know how to make money God abegggggh
2026-10-13 08:37:43
31
OLAOSEBIKAN :
Peller they use scope wan challenge the girl 😹
2026-10-13 15:39:30
2
Mr 🔭 Joshua_______💜🌺 :
Lmao 😹 peller can never win that girl ooo.
2026-10-13 07:08:39
275
Zino101 :
Even kala shock 😅
2026-10-13 05:06:16
66
iamlapexz :
Una dey play with Arab …. She get 170k views I fear
2026-10-13 07:37:07
73
£MP€ŘOR_💛✅ :
Manage am
2026-10-13 14:19:47
0
T.dollar fundz :
you will block your husband javis ?😢
2026-10-13 17:51:47
1
𝔭𝔯𝔞𝔦𝔰𝔢🪂 :
Life na Coin by Coin
2026-10-13 16:45:10
1
BLORDOWERRI :
Peller won’t win
2026-10-13 08:37:52
16
wismachala :
omo🥲
2026-10-13 09:48:27
10
Haryomide :
lol peller just dey cruise 😂 cala sef shock
2026-10-13 07:38:57
15
Fasco Dynalogy 🦅💙🦂🩶🚀❤️ :
It's because she's a lady I think 🤔 javis can't pay them in return to pull up that much for her... but mind you if it was peller game, it's a win 🏆 for him... only Gregory play for tiktok king to win peller then. SAMY, GREGORY, MANZA, MAFIA has 2 to 3 accounts dey gift with. so dey just play a girls friendly game and dey all know themselves 🥰 all love
2026-10-13 08:36:31
13
Şćöțț_Çípħěř👻 :
God said he created us equally why e no share money equally why person go Dey gift person wey get money and people still Dey suffer
2026-10-13 09:20:32
6
MR RICHCHALANT🚀 :
lol.
2026-10-13 06:06:06
7
Odun wire fans page🦅 :
ona nor notice the ojoro for that match 😂
2026-10-13 10:12:39
4
To see more videos from user @rey_relo, please go to the Tikwm
homepage.