@realupperpikin1: Attention everyone, I Realupperpikin never asked or collected any 2m to work for the state Governor this is a f@lse accusation by Omo balance! #fypviral

RealUpperPikin🇳🇬🇬🇧
RealUpperPikin🇳🇬🇬🇧
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 12 October 2026 21:21:09 GMT
57379
2613
209
238

Music

Download

Comments

peter.uwa6
Peter Uwa :
wahala no too much
2026-10-14 08:20:57
0
ogatutu_of_d_goodlife
ogatutu_of_d_goodlife :
Na entertainers wan tell us say governor Dey work,,,we nor get eyes to see am ourselves…
2026-10-14 08:40:27
0
bigpresh1977
BIG PRESH 1977 :
Thank you my sister ❤️❤️❤️❤️
2026-10-14 02:16:02
0
itzbeatrice01
Beatrice🇳🇬🇮🇹🇫🇷 :
madam if he did something wrong to you address him which one is he's Esan man who knows him as Esan person must you mentioned Esan
2026-10-13 02:56:45
46
public.figure29
public figure :
Edo is one, please guys let peace rain.
2026-10-14 07:22:28
0
kelvinogiemwonyi
kelvinogiemwonyi :
say obi
2026-10-14 06:55:38
0
n.dorcas1
All weather :
Abeg talk to him directly leave esan people
2026-10-13 05:14:39
19
bigberry989
Bigberry :
So dem get whatsapp group true true, wowww, noooo this country e go hard to better
2026-10-13 03:16:51
24
faith_ogie
Osarugue😍 :
This Monday okpebholo sha😂😂he create WhatsApp group to tell us say he Dey work😂😂🤣original governor we nr blind na
2026-10-13 09:11:29
13
ireneaosato
Irene A Osato :
it's good u are saying ur mind, but dont involve tribe sist
2026-10-13 05:04:28
5
mummyk911
mummyk911 :
Edo don scatter chai I dey shame for Edo
2026-10-13 09:57:38
5
egbegba
Egbegba :
Na this work na Privileged Son and Broda Mike dey do for social media abi?
2026-10-13 05:45:47
7
vibz.la.hot
vibz la hot :
God go bless you for your pure heart
2026-10-13 00:49:34
7
skortgenesisjoe
Skort Genesis Joe :
u be really Edo woman, Edo was build on a foundation of truth make una dey see truth dey talk am.
2026-10-13 05:55:33
19
iteegy
Iyangbe ThankGod :
oh na Esan boy?! waoo
2026-10-13 06:10:17
3
franca_collection
franca collection02 :
you are right Ma 💞
2026-10-13 08:52:28
0
_vvs16
🤬 :
This woman just too get sense 💯💯💯
2026-10-12 22:22:41
9
yarnzoneng
yarnzone :
upper pikin nor dy involved in bad setting
2026-10-13 08:57:59
5
osarenoga1
Osarenoga1 :
If he da work, Shey we nor go see am?
2026-10-13 12:01:03
6
pricelessab
mhiz p :
No wonder Una nor Dey talk against the government if them do bad cos Una Dey one WhatsApp group and Una Dey chop inside na so Nigeria go better hmmmm
2026-10-13 10:17:28
6
mosco3919
mosco :
that is the plan for U 😜 people to be attacking a new one that we complain when they are doing wrong he does not want to be the one to say it with his mouth god bless you as you have withdraw yourself from it
2026-10-12 23:28:15
5
comfy___beauty
COMFY BEAUTY :
Model needed for lash extension Benin
2026-10-13 04:59:08
3
mummyk911
mummyk911 :
WhatsApp group for work wey governor dey do na wa ooooo
2026-10-13 09:57:03
1
europelifeblog
EUROPE LIFE BLOG🥷🏻😎 :
Am so confused in this issue😳 wait Omo balance na esan keh hmmm
2026-10-14 05:39:09
0
charachela
C and C family :
Abeg leave esan people
2026-10-13 11:14:08
0
To see more videos from user @realupperpikin1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About