Iโm always no 1 or 2 for noisemakers for school then wetin con sup ๐
2026-10-13 16:04:15
2
whale Scan :
Rich man bully my Dad as I look my Dad na once I burst cry make God bless me before he die oo ๐ญ๐ข๐๐
2026-10-13 18:52:57
20
๐ชซ ๐๐ถ๐ถ๐๐ช๐ง :
Na from small I nonchalant guy when I Dey small them Dey lock only me for house ๐ซฉ
2026-10-13 13:39:25
131
เฝ ๐ชพ :
Me sef shock๐
2026-10-13 21:41:13
0
Account Not Found :
And I be woman wrapper that year oo๐๐
2026-10-13 12:53:19
35
๐๐ข๐๐ญ๐จ๐ซ๐ฒ๐โจ๐ฅ :
I nor believe sef ๐๐๐ฉโ๐ฆฏโโก๏ธ
2026-10-13 08:58:24
6
๐ค๐จ๐ฌ๐ข๐ข๏ธ๏ธโค๏ธ :
My mama sef shock๐
2026-10-13 21:34:58
0
๐ ๐๐ฟ๐ฒ๐ท๐ช ๐ :
I don even turn introvert ๐ญ๐ญ๐ญ
2026-10-13 14:42:31
17
KECHI ๐ซ :
Nah from senior secondary school I Nonchalant till further notice
2026-10-13 13:20:45
15
RITUALIST ๐ฟ ๐ ๐นโ ๏ธ :
ajeh
I no believeme way be talkative for my house sota my family de complain too much now I no de even anyone talk for house again
omo na life be this as a man
why we go through a lot ๐ why
2026-10-13 10:01:52
17
Me... :
nah from pikin I be nonchalant ๐ถ
2026-10-13 17:23:02
2
๐ ๐ธ๐ ๐๐๐ฃ๐๐ฉ :
Omo
2026-10-13 17:12:01
2
Chika Lowkey๐คด๐ฝโ :
Una dey misuse that word โnonchalantโ
2026-10-13 16:38:50
2
Karen Barrios :
Omo even for my house i no dey make noise
2026-10-13 17:56:21
1
Frank williams :
Me wey be basket mouth Omo life really torture me ๐
2026-10-13 17:31:34
1
ยปGHOยงT๐ยซ :
na now u understand say too much talk de full basket now my own basket don full
2026-10-13 16:26:00
1
Bishop Charles :
E go far...
2026-10-13 09:17:56
0
Joshua :
as I change location enter uni. my vibes change. I really Miss my secondary school mate