People don’t even believe me anymore if I tell them am single like wtf 😹😭😩🤲
2026-10-13 23:20:36
3
E X P E N S I V E 🧌👻 :
Omo na so I don dey here o 😂I don date like 4 and each of them I dey disappear from their DM maybe 1 week time after relationship accepted 😁💔
10 months single 🤦💔
never ready yet 😂
2026-10-13 20:33:53
1
Dunni…ꨄ!👸💕 :
8 months and still counting 😜no be me dem go use heal again💔
2026-10-13 08:37:00
251
Mao Mao💕🎀💞 :
Since them born me I never Dey relationship 😂😂😂
2026-10-13 13:06:28
55
❤️🩹 :
Today loneliness worst I con Dey even cry but I no Dey enter any relationship never 👎
2026-10-13 18:54:04
1
Aᴅᴇʏᴇᴍɪ🏝️ :
2 years and still counting
2026-10-13 09:53:04
37
SÔĹŎȘƘƘŸ ❣️ :
cheers to us wey never enter relationship b4 since when them born us
2026-10-13 11:16:00
32
𝓔𝔂𝓲𝓷𝓳𝓾 ✧ :
20years and still counting 🥺I never see person wey I love 😂
2026-10-13 23:38:03
1
aYoMide🎱🎚️ :
Fr I never toast any woman this year, nah money matter just full my head
2026-10-13 15:08:36
14
Ms.Mo🤍 :
He Dey lie for me 😭
2026-10-13 18:36:51
3
⚘ :
Omo relationship go fustrate u😕
2026-10-13 04:43:49
35
Susan 💕🔥❤️ :
Yesterday loneliness worst , but I no go still enter relationship
2026-10-13 18:22:00
7
Sky_Angel🩵😌 :
9 months and still counting…🥺💔
2026-10-13 14:39:51
1
Minz light 💡 it :
Nah true love and attention you talk say you need why you Dey bill me join? [Big LOL][Tears of joy] you wan injure me
2026-10-13 19:55:25
2
TOHEEB :
5yrs am still counting
2026-10-13 16:08:10
0
Ajibola 🪖 :
I say make I try enter relationship for the first time omoh 😭😅.
2026-10-13 21:32:27
0
. :
2026-10-13 17:10:28
1
OJUMIRAYO❤️ :
Na lie ooooo i wan die😭😭
2026-10-13 09:18:19
7
💀🦨 :
Never 👎
2026-10-13 20:22:59
1
𝓣𝓲𝓶𝓲🫧 :
2026-10-13 13:01:24
1
Hephzibah 💕 :
Relationship is so frustrating
2026-10-13 10:03:39
2
Favy🫧💕 :
Is 1year plus a joke to u? 😌
2026-10-13 18:53:05
0
Ibukun :
Walai
make boredom kpai me oo
2026-10-13 18:23:39
1
—KEHJI🫣🌺♒️🌹 :
Model needed for tattoo in Ibadan 🥰
2026-10-13 17:14:00
2
𝐓𝒊𝑚𝐢𝐥𝐞𝒉𝐢𝑛❤️ :
Abeg even if e kpai me nah indoor I dey shy when ppl are crying or talking about me sef
2026-10-13 18:44:00
1
To see more videos from user @baiyano, please go to the Tikwm
homepage.