This December go hot, e get where e go reach na afternoon we go Dey sleep Dey awake for night
2026-10-13 07:51:08
29
VINCKITCHEN :
Hand go soon tush them
2026-10-13 06:08:54
16
honorablecomrade1 :
You see why the location you chose to build your personal house 🏡 matters a lot. those of you that lives on the bypass of Edo State. una dey try 😅😅I can't sleep with my two eyes 👀 close in any of the bypass area in Edo State 📌
2026-10-13 12:05:51
0
Celine🥰😈 :
Police go stand for road for daytime Dey find boys wey no do dem anything but for night dem go disappear
2026-10-13 09:24:48
6
Saphiral🍬 :
Is there no tracker in the vehicle? Dem suppose don trace that car since
2026-10-13 10:03:26
1
Šąvåğę €MM¥🥷🦇 :
Omo e happen to my guy too ohhhh
2026-10-13 08:01:28
0
Kerin Ibiri :
Since then rob for our Hux I nor Dey fit sleep for night 😩Auchi by pass nor just dey safe again oo
2026-10-13 09:08:59
1
sassy's taste and more. :
he get were save? na God dy help person
2026-10-13 08:53:16
2
Dr Ose :
Ascon nor safe again too ooo
2026-10-13 08:35:32
2
Ben_Ehiz :
The auchi bypass non get name of area ??
2026-10-13 09:26:50
2
SHADOW 👤 :
It’s better to put a tracker installed in your car for safety reasons
2026-10-13 08:57:51
0
ꨄ𝓑𝓮𝓬𝓴𝔂💫🥵🤍 :
God abeg oh💔
2026-10-13 09:05:31
1
Aquaclint Barbing and Laundry :
Auchi bye pass nor safe again since this government enter
2026-10-13 08:16:52
4
Yungxon :
Auchi bypass own nah just out of dix world Egba road axis to b precise
2026-10-13 07:06:55
3
♈️uhunoma🌴🥀 :
Wait wait ML 😱
2026-10-13 07:53:24
2
️Big-bright :
For this auchi when I Dey
2026-10-13 08:51:26
0
Kim berry ❤️🦅 :
Jesus this is to much 🥺
2026-10-13 06:20:59
2
ProudlyEdoEntertainment :
Na so e be ohh that’s why remote area is not advisable to stay
2026-10-13 06:06:03
2
Godhand fashion :
Jesus 😳😳
2026-10-13 06:41:06
1
Asanjikah Son 🔥✈️ :
Wait oh, I hope nor be Obosa hux oh?
2026-10-13 14:59:38
0
Steve Hermann :
Ahh Auchi bypass wey I dy see na dis kind tin happen omo ,God abeg o
2026-10-13 13:50:21
0
Marni :
Make Una dey look. Dey wait for government.. Mtchew...
2026-10-13 13:13:48
0
Big Millie :
Na waiting the government want be these
2026-10-13 14:36:30
0
To see more videos from user @edoboywarribreed, please go to the Tikwm
homepage.