abeg oo Christmas don dey reach oo allow we the opobians to pass incase Una wan fight
2026-10-17 09:53:32
4
Virginia ✝️👑 :
Wetin dey cause the fight between unah na???
make unah settle before i go come pass go opobo o abeg 🤲🙏
2026-10-17 09:13:54
5
chichris :
the fear of andoni is the beginning of wisdom..
2026-10-14 23:21:25
27
savagemoney02 :
Omo comot hand for Andoni matter abeg ooo
2026-10-17 04:06:49
0
Daylight DL :
Abeg I be Opobo boy. Nah that road we dey follow
2026-10-17 16:54:43
1
GOD'S WILL ATAISI :
bro fear andoni oo
just a warning ⚠️⚠️⚠️⚠️
2026-10-14 19:12:37
13
Success Fuby :
continue playing
2026-10-17 11:31:19
1
BRIHANA 💥🖤💞 :
We need peace,we re one big family Andon
2026-10-17 06:27:06
2
precious 💞 :
me wey from Nkoro and Andoni
how I won do now 😁😅
2026-10-16 12:10:11
7
tracyfx :
guy fear Andoni oo as far as say Na water surrend us nothing u a fit do
2026-10-14 21:15:21
6
Fort Une :
let love lead.
lets embrace peace 🫂
we're brothers🫶
we're one family.🧑🤝🧑
ASAWANA 🔥
2026-10-14 21:11:26
12
Verified Gilmournito :
Nkoro fit challenge Andoni?
2026-10-15 00:21:45
8
Queen 👑👑 Jaja 🪄🪄🚤👰 :
i swear my brother fear no dey our body oh . I will follow you for this
2026-10-16 12:21:28
2
ESTHER🤍🌸 :
please I beg andoni people on his behalf
2026-10-15 00:17:01
5
💲 Lo ml💲 :
who goes you guy am from andoni
2026-10-15 12:09:30
3
Big Ephraim ⚠️🏧 :
Day play 😹
2026-10-14 20:43:02
5
isdlord :
No play with Andoni oo
2026-10-14 22:59:48
6
MAN OF PEACE :
which side of Andoni
2026-10-17 04:32:59
0
Famous Baron :
who is this guy in the first place
2026-10-14 20:45:49
6
General Magnus :
U are very stupid guy
2026-10-14 23:38:35
1
:
Leave dem, dem get luck say I no dey village sef dead body for surplus
2026-10-15 12:49:16
5
obinna :
big man I beg u to pray for peace make the fight know external because Na small things for Asaram community
2026-10-15 05:30:08
1
Famous Stepper💫🤍🥷🏻 :
Them Dey ask ur location give them ,You Dey risk ur life bro Andoni no go follow u no say na content oh, Andoni i beg behalf of him i no sure say him Dey come village
2026-10-15 04:49:30
3
Eli-J :
Na content! Calms
2026-10-17 02:43:55
0
Danny babe :
Ibaso oo ,abi nhh ndara
2026-10-15 17:57:59
2
To see more videos from user @officialsnyderpoco1, please go to the Tikwm
homepage.