@officialmiracle_of_sdu: Nor be small trek dem Dey trek for dat school from campus one to campus 2 from campus 2 to campus 3 😂😂😂#southerndeltauniversity #sduozoro #sdu #relatable #fypシ

⚜️Official~Miracle⚜️
⚜️Official~Miracle⚜️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 12:17:49 GMT
27340
3930
124
213

Music

Download

Comments

.zinny.xo
౨ৎ Zinolessa 🎀 :
Normally every fresher must experience this thing 😭😹
2026-10-14 19:32:23
1
mrlowkeye1
DON MIRACLE 1🇩🇪🚀 :
You never start you get luck say no be me 😂😂
2026-10-13 13:55:07
189
blaqheart45
Miss Gift 💝 :
Mk I just resume first 😂😭 una go suffer wetin I suffer too 😭
2026-10-13 17:25:33
98
yosco_8
Yosco 💖✨ :
Una never see anything 😂
2026-10-15 10:17:45
1
pretty.ricky.555
ricky 🦋💕💓 :
ewoooo 😂, village people is at work 😅😂🤣
2026-10-15 09:08:37
1
mr..skj1
OFFICIAL DAniEL-OF-SDU :
my advice to fresher is that no ask students for directions ask security personnel to avoid double waka[Tears of joy]
2026-10-13 12:26:50
59
official_praises
Tee :
Make I touch down oz first 😭😂
2026-10-15 14:49:07
1
userpurelove18
userpurelove😍🥰18 :
please oh where is industrial chemistry building is? 🙏
2026-10-13 12:36:49
25
ojomapearl
Pearl :
I don't know why people can't be kind enough to give the right direction it's annoying
2026-10-14 22:02:23
1
mercyjohnson539
CHINECHEREM 🎀❤️ :
Una wicked o so Una Dey direct them wrongly 😅
2026-10-14 18:16:15
1
thatskinnyboy09
Desmond✨📸 :
I first walker tire, before I find my department, everybody de form guy man so nobody you go ask 🥲
2026-10-14 10:21:34
7
pappelo8
pappelo 🔞 :
after I don trek full school trek go bank just to come back to school to get my forfile nai them dey tell me say e don finish say make I come tomorrow i nor fit just cry 😩😭
2026-10-13 18:44:44
8
.pretty.kelly87
Pretty kelly 🍁🦅 :
Omo Naso da do me ohh ozoro one kill me
2026-10-13 15:28:06
5
paradise.0071
Nyore 💫 :
them just dey start the journey 😂😂
2026-10-13 12:31:32
5
mrgentle87
Mr gentle 💸💰 :
so you dey cast us for here abi 😂😂
2026-10-13 12:30:06
4
onlyonemerry
>>>🤍M3R🔗RYYY🩶↔️ :
I no fit wait to resume make I confuse freshers
2026-10-13 15:12:48
7
ville_47
𝐕𝐢𝐥𝐥𝐞 𝕏 :
never see anything just wait till classes start and u con Dey find ur class
2026-10-14 10:21:10
5
rukkyberry35
Rukky Berry 🍓🥰💍😍😘🎊 :
them never see anything 😭😂😂😂
2026-10-13 19:46:25
3
prince.mulla0
Prince✅🚀 :
😂🚀
2026-10-13 12:56:37
2
clara49276134
Clara🧡🦋💝💦 :
Abeg ooo if you know say you dey Library and information department, please let's be friends
2026-10-14 14:37:09
1
dat_gurl_vicky1
v🥀i♥️c🦋k💍y🙈 :
Me go sha do the next 100level😩💔😂😭
2026-10-13 17:59:16
4
philemon9681
Rakai :
2026-10-13 14:15:50
3
user9975911401600
Goodness 7 :
omo😂😂😂 i think say na only me ooo😂😂
2026-10-13 18:23:26
2
mamareallifecomedy1
mamareallifecomedy1 :
Na to just go house go rest then continue next year😂😂😂
2026-10-14 07:48:38
2
advicer20
Mr. advicer :
Next time I go direct you,just massage me
2026-10-13 17:33:41
3
To see more videos from user @officialmiracle_of_sdu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About