@sdu_creators_orerokpe: Who else can relate 💔 #sdu #fresher #fyp #university

𝗦𝗗𝗨 𝗖𝗿𝗲𝗮𝘁𝗼𝗿𝘀
𝗦𝗗𝗨 𝗖𝗿𝗲𝗮𝘁𝗼𝗿𝘀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 12:59:11 GMT
80695
17936
340
1216

Music

Download

Comments

justrobin25
Robin De Big Man 🕊️📚 :
Even people wey dey 400 level now never even touch the file sef
2026-10-15 06:40:03
1
osazeglory1
Brainsmith :
who dey advice Una to go school for 2026 self
2026-10-14 08:43:44
193
thahonouredone
THA HONOURED ONE 🟦+🟥=🟪 :
tmr nah final day guy everything I paid for no dey school portal... where I wan start from
2026-10-15 16:11:07
1
officialtalkswithiyke
OfficialTalksWithIyke :
Who dey 300lvl and never finish him own 😂
2026-10-13 18:18:09
994
whathehellamigointhru
Alone🍀✨🫩 :
Aswr bro
2026-10-15 16:22:20
1
ffavourjohnsonchioma
🌺Çhï Õmå🌺🦋 :
I did mine on Tuesday....Omo 😩 I almost faint 😔
2026-10-16 05:35:47
3
holybaddiebackup
Divine 🌸🤍 :
Na so I waka stepcase 250 times
2026-10-14 06:35:00
144
samzy_10
Samzy :
Another stage dey oo bami
2026-10-16 08:32:56
3
bigmeirah
Big Meirah🐐 :
So na wetin I go face next month 🙆‍♂️
2026-10-14 11:47:34
111
amtomiwa
Am Tomiwa :
I did mine on Tuesday I almost faint😹😭💔
2026-10-15 08:05:24
1
emmanuel_tega
Emmanuel :
my own jamb never give me Admission self where I wan start from self
2026-10-13 23:33:03
60
mrdanny011
ƊÃƝƝƳ 𝕏 :
Leg Dey pain me omo I go drop out ooo
2026-10-13 19:10:56
103
blessedsoul313
𝔉𝔞𝔫𝔠𝔶𝔰𝔴𝔞𝔤♌️✊ :
Especially when jamb never admit you 😪💔omo i nor fit do anything
2026-10-13 18:23:54
122
rubby7201
perfect 🌹💫😻 :
I almost died yesterday 🥹Na so I shout are they mad 😡 sdu go wine u but no panic 🙀
2026-10-13 20:34:07
23
ogb_emma2
Best :
If you survive this stage, project and clearance for final year go show you say screening na less😂
2026-10-13 21:01:08
39
theycallmepiusak
Pius AK 🫩🔪🫵🤬 :
na wetin kill me when I been dey alive
2026-10-14 06:19:52
26
edia_oghene6
Ediaoghene⚖️ :
Omo 😭😭😭 Medical clearance almost take my life 😭😂
2026-10-14 17:15:42
8
favorite.baby253
Fav:)🤍💐 :
Omo I don walka tire 😩😭
2026-10-13 19:01:51
12
lilfayvy
𝓕ᥫ᭡ 𐙚 :
Me wey Dey final year never finish my own 😭😭😂
2026-10-14 06:01:42
8
mordy1
MORDY 🧃❤️ :
E no easy you go climb hill tire 😂 only gaposa student fit relate
2026-10-14 03:59:04
7
oghene_vwegba0
P:) :
This boy you don Resume 😂
2026-10-13 14:59:38
8
__richie_1
🥷🏽 :
I no know if na only me no pass through these stress o😂😭
2026-10-14 08:44:50
27
investor_omini
Investor_😎 :
Omo I waka tire that year, na so so payment
2026-10-14 10:06:06
6
mrrawboi
Ability Raw Boy :
una too dey rush make una wait till everybody don do their screaming before you do your if not you go suffer
2026-10-14 01:33:40
5
na_godd
𝕹𝕒𝔾𝖔𝖉🌴🌵 :
Man go finish university still dey struggle with Nigeria for work
2026-10-14 22:09:14
1
To see more videos from user @sdu_creators_orerokpe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About