Its cos you have people that give you feedback and na God go punish all of them
2026-10-13 13:08:31
2335
Supreme :
as you hear the gist finish, oya use am do something
2026-10-13 18:17:34
652
Estrella💜 :
But people that snitch what do you gain?
2026-10-13 15:12:12
1581
Donaldson :
una be God before?
2026-10-13 19:49:29
145
Maria Duro❤️ :
Thank God I don’t use to say anything in that group
2026-10-13 16:24:38
419
عائشة🎀 :
Our lecturers dey the group already 😒
2026-10-13 16:22:39
134
Cynthia :
But Miss lecturer please,why wetin grown up student dey talk for group take concern lecturers?!!!
2026-10-13 19:47:21
110
Benzema Martha :
There’s no is different between Nigeria lecturers and Nigeria politicians 😏 always feeling like all power belong to them
2026-10-13 19:12:03
108
𝒫𝒽𝑜𝑒̄𝓃𝒾𝓍 💙🎧 :
na y we open another group without all those in higher level 🤣🤣
2026-10-13 16:31:52
147
Rodbill🔥 :
So make i dey shake na😂
if you like get Fbi inside group na ur business 😂😂
2026-10-13 19:14:33
51
Rex :
Only in Nigeria
2026-10-13 15:47:45
73
a🤍🤍🤍🤍 :
I got a lot of certificates and i am ready to sue any lecturer that did what is wrong !
2026-10-13 18:46:19
20
Cassandra Martha :
People that snitch ehhh na why I no Dey talk for my class group ,those people can snitch ehh even for my status I Dey restrict them from viewing it cause Omor ehhh
2026-10-13 17:52:25
5
SHNDARA LINGERIE | PERIOD CARE :
Thank God I don’t talk
2026-10-13 19:35:46
6
LĪṢĪÇHƘÃ🌹 :
ehhhn no b small God go punish Dem o
2026-10-13 18:43:39
2
Nyrae🤎 :
Omor, na lecturer you be, you no be God oo😂
2026-10-13 18:50:29
5
Anita@ :
We don’t gossip in our group chat we gossip in class😁 remain calm
2026-10-13 20:17:29
1
𝓐𝓭𝓪𝓷𝓴𝓪𝓼𝓲𝓸𝓫𝓲 ♡ :
Na Una sabi
2026-10-13 19:22:08
7
𝔼.𝕃 🥷ᡕᠵデᡁ᠊╾━ :
Lecturer no be God and no be dem dey predict life many go comot for school still make am for life meanwhile lecturer go still Dey one spot still dey teach so make lecturer sef maintain peace with me 🙂
2026-10-13 17:28:58
40
Favour 😚❤️ :
me wey dey feed my hod with better news
2026-10-13 14:32:31
69
RUBY MICHAEL LLB ⚖️ :
I don cast ooo
2026-10-13 18:19:44
16
nuella :
allow me to download na let me send it to my class group
2026-10-13 17:54:57
43
Eustace :
we will be doing a physical meeting henceforth
2026-10-13 17:04:04
10
Osas :
i know. i no send una papa. na we get school 😅
2026-10-13 20:38:23
5
Nonye_diva🌹💜 :
so real 😂😂
something happened in our department history department 😩😩
Allegedly one lecturer flew one of our coursemates out of the country for vacation it leaked in Anonymous and someone snitched on our department 😂😂😂
Omo we see shege for exams this semester
I no follow do anonymous but I follow suffer am 😅🤧🤧
2026-10-13 19:35:00
17
To see more videos from user @shadesoflisa, please go to the Tikwm
homepage.