@fa.vour305: Nor insult former peace of mind abeg😂@ADAEZE🏖️🚶‍♀️see wetin you cus#goviral #fyp #zyxcba

Phavour💜🌺
Phavour💜🌺
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 14:07:40 GMT
76578
17991
168
569

Music

Download

Comments

zerryl.haven
zerryl haven :
As I see my replacement i heal😂😂😂
2026-10-15 16:11:47
1
adaezrmj51m
ADAEZE🏖️🚶‍♀️ :
Na thunder go fire my ex 😂💔
2026-10-13 23:40:01
946
joe.boy44366
JØɆ ฿ØɎ :
as I hear this sound I think say na adaeze
2026-10-14 03:13:30
386
omohor_01
༻ఌ𝕆𝕄𝕆𝕋𝕆𝕃𝔸ꨄ༺👻💕🥀 :
Una don dey copy this girl then no dey do something for una eye ni
2026-10-14 14:38:49
0
toritse1
*Toritseju* 💕🫧✨ :
Na Thunder go fire adaeze ex😂😂
2026-10-13 23:50:52
355
maduesther88
Nancy :
no be you get this trend oh
2026-10-13 20:46:20
96
queensmart398
Queen Smart :
Omo I see my replacement na once I feel like Merlin
2026-10-14 06:27:56
68
favy_75
✨🌬️That_girl_fav🍫🌸 :
wetin dey sup for here na 😹😹😹😹
2026-10-14 11:19:33
27
cherish5864
cherish5864 :
Dar em ex don too suffer for una hand ooo 😂
2026-10-14 12:11:08
2
kimlimah.124
Kimlimah 124 :
we all love her ex right ?
2026-10-13 21:20:53
35
bris6177
Ƀⱥɍɨs ĐŁ :
More energy ,🤪 and shine teeth well
2026-10-14 01:12:47
37
slimbella335
🌸I’m KEJIE 🌸 :
No collect adaeze sound oo😂
2026-10-15 05:36:23
1
999henry999
Henry :
abi na my life don spoil
2026-10-14 07:02:52
27
obatare7
EMMY :
Me and all my ex Dey talk 😂💔
2026-10-14 06:56:25
6
yoursweetboi7
boi Alone 💔😢 :
why you were slippers today ?
2026-10-13 22:26:45
8
zazy712
R………🥀🌷 :
Why Una no go just create Una own content person don creat em own now Una wan steal am
2026-10-13 22:40:04
5
ms_ife6
M•s~ife..🦢👩🏼‍⚕️🩺 :
My bby boy 😹
2026-10-14 06:47:57
3
oz_quotes1
𝐋Ø𝐘Ã𝐋 𝐊$ ❤️🚀 :
You too don join!?
2026-10-14 14:14:50
1
berylreny1
BerylReny🍰 :
U won copy the owner baa
2026-10-14 20:11:38
0
ally_stain
Ally💊🍷💔 :
as how na 😂😂😂make una allow me oo 😂
2026-10-14 11:56:59
4
kekere863
꧁ꨄ𝒮ℳℳÃℒ𝒴ఌ꧂ :
You again Wetin I do nah everytime I Dey see for my fyp
2026-10-14 06:57:07
2
sisxteen16
T……+ 🗽🗽 :
God abeg 😂😂
2026-10-14 18:03:32
1
iam__loaded
㋡𝕄ℝ 𝕃𝕆𝔸𝔻𝔼𝔻 🥂🦧 :
2026-10-13 17:44:19
4
bjay00852
b jay :
Omo 😂
2026-10-13 14:35:50
3
officialblessingk001
dfw Eddie 💕 :
we love our ex right 💔😭😂
2026-10-14 07:24:09
1
To see more videos from user @fa.vour305, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About