@jor.dan.04: #btcsteps @✝️𝘃𝗶𝗰_𝘁𝗼_𝗿𝘆✝️ I swr na my land. 😂😂😂

🌴в 𝐓 c🌴
🌴в 𝐓 c🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 16:01:21 GMT
62727
10656
109
1399

Music

Download

Comments

i_ambenedict
🥀 B/E/N/E/D/I/C/T 🥀 :
Make u ochacho me Abi🤣
2026-10-13 16:32:58
147
bhig_steve1
Bhig Steve :
Location abeg😌 I talk am this year na my year 😆🤣
2026-10-13 16:06:39
79
irony.vibez
irony vibez :
Omo this edit ehnnn
2026-10-13 18:20:30
6
vickihush1
vickihush1 :
Abeg how Dey take open phone way person dash me
2026-10-13 19:55:36
0
lexlvrr7
Lex💕 :
Na so I take buy iPhone wey don already get passcode yesterday 😭
2026-10-13 17:11:18
47
mybabe.lovesme
mybabe.lovesme :
I need a dark skin guy
2026-10-13 17:54:13
10
sweetsugar423
S💕💋 :
Na just this editing day burst my head 😂
2026-10-13 20:11:43
1
etidosunday7
☘️Läst➿Börn☘️ :
Abeg come swear for my shrine to be sure [Big LOL]
2026-10-13 16:09:13
27
geofferyfx1
Bhig FX :
Abi na only me day notice na this boys day kill this amapiano
2026-10-13 19:49:59
0
its.courage4
Yess! It’s.courage🙂‍↔️🥷💓 :
If my mama dy shout sef no answer her just dy build am dy go😂😂
2026-10-13 17:20:43
7
user3114920858220
Treasure :
Nobody is talking about the edits😂🤣
2026-10-13 17:58:44
4
kellywhite502
𝓐𝓷𝓷𝔂😍🥰 :
abeg pest location😂 nah him be say vision wey den see for me today say nah my year ve this so nah your🤣🤣🤣
2026-10-13 18:39:48
2
princegotpaideaely
UPDATE ZONE :
no country write caption pass Nigerian 🤣
2026-10-13 19:01:03
2
bosco.08
JUẞT BOSCO✝️ :
location abeg boss I wan come inspect am ASAP 😂😂
2026-10-13 16:17:44
8
peace00103
peace 🕊️✌🏼🙏🏼 :
I need 2
2026-10-13 17:32:02
2
emmy..fx
EMMY FX📈 💙 :
no b wetin carry me come wetin carry me come na iPhone way person dash me how I won take unlock iPhone way dem dash me ?
2026-10-13 16:06:01
2
user721des
🥷✅ Cèrtîfíëd løñër 🥷✅ :
great duo like steps dey cry ✨✨
2026-10-13 17:17:29
1
big.4gnation
big.4gnation :
2026-10-13 16:09:12
2
emma.kamso
🌴EMMA KAMSO 🌴 :
Na that kind land I dey like buy 😂😂
2026-10-13 16:04:56
6
football_update419
Football :
location abeg
2026-10-13 17:04:56
1
youngdy54
~Young~DY🕊️🩵 :
Them don arrest you before for wati you nor no one or two😂😂
2026-10-13 16:36:16
1
babylondc07
Fra.com :
very dangerous edit
2026-10-13 20:15:13
0
bags.chaser6
Bags🎒 Chaser🏃 :
Hmmmm😁
2026-10-13 19:59:32
0
heissmartcash
🎱.G.E.O.R.G.E.🦍 :
In any location u want it….
2026-10-13 20:05:02
0
d.e.s.t.i.n.y.c.u.l.0
D E S T I N Y 刚🪖 :
2026-10-13 16:03:27
0
To see more videos from user @jor.dan.04, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About