Bros abeg, talk about yourself and real upper pikin, nor just talk go the governor, bcos he nor dey work, all the road are bad, no job creation, a working Governor will not need a damage control system, bcos he nor dey work na make am dey find una wey be public’s figure.
2026-10-13 20:11:05
18
Evidence🙌🏻🏆🙏 :
Election never start God don dey cast them 😂😂😂😂
2026-10-13 20:06:06
79
christhemath :
Guy focus on your skits, the governor is not doing anything.The fact that he called you guys for propaganda to advertise his failure.
2026-10-14 19:59:46
0
𝕊𝕨𝕖𝕖𝕥 𝕔𝕙𝕠𝕜𝕠 ♎️🍫 :
but why governor go get group to promote work wey he no dey do?
2026-10-14 01:28:49
37
house of sophy :
things dey happen 😂😂
2026-10-14 20:03:06
0
pretty ani🍷 :
Why dem comot you for that group na watin I wan know
2026-10-13 19:22:27
21
SHUGA SKIN & BODY :
I dy shame for my Edo people
2026-10-14 05:38:20
8
FSTCOMEDIAN (the wedding MC) :
if the government dey really work he no need to dey pay people to talk good about am the works will speak for it self
2026-10-13 19:25:22
26
moziano🥷 :
Omo this country🥲
2026-10-14 08:18:58
0
OSASUMWEN❤️💊🛠️ :
Na d saga when una dy talk na dy funny me
2026-10-13 18:09:41
9
dangote_53 :
Why u day drag the husband him get problem with you sometimes the way we day align no da make sense innocent man day him own u day insult am
2026-10-13 18:53:55
7
🌸🥀🌺Expensive Mary🌸🥀🌺 :
Election never start God don dey cast them 😂😂😂😂
2026-10-14 17:24:51
1
EDO N'IMOSE❤️💯💥 :
so u be esan nisanlaha
2026-10-14 04:55:26
4
🪞Sugar Gugu🧿 :
So omo balance na Esan?
2026-10-13 19:01:14
4
revival774 :
Una don leave Una work dey drag each other 🥹😩 the thing don dey vex me
2026-10-13 16:59:35
13
Mr. Gab :
God don dey expose all of una. 😏
2026-10-13 22:19:04
6
IchaKa….001 :
You go explain tire baba,As una don vow to frustrate us the more by collecting change,God go judge una
2026-10-14 21:55:59
1
Dennismiles :
for Edo State governor to go work he dey fine who he wan pay
2026-10-13 20:57:21
10
Collins of C/C empire :
Bro bro, the way you dey post good about Edo state governor this days, said it all
2026-10-13 20:13:14
8
Engr smith :
Govt money 😂😂😂
2026-10-13 17:23:23
8
VerifiedNow :
is there even an issue here?? is there any governor in Nigeria who doesn't require the service of entertainers??? guy no shaking at all, collect your money nothing dey sup , who dey form leave them, them be hypocrites
2026-10-13 18:47:33
2
franca collection02 :
why u they involve her husband
2026-10-13 19:08:03
2
igunmasons entertainment :
great Obaseki 👍 Osiomo power plants, Edo best
2026-10-14 17:00:58
0
Cynthia💓💎 :
Abeg I like whona two make whona nor fight oh
2026-10-13 21:11:02
4
mccarthy :
If any government dey work, e no go need advertisement na im work go b d advert
2026-10-14 12:14:21
4
To see more videos from user @omobalance7, please go to the Tikwm
homepage.