@_sweetboii_: Which kind set up be this😭😭😭😂#sweetboiii #blowthisup #relatable #reaction #tiktoknigeria

SWEET BOY
SWEET BOY
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 16:38:10 GMT
112455
14540
628
15936

Music

Download

Comments

emmy15974
Emmy :
This guy go soon die i promise
2026-10-13 21:23:58
958
gnf_snz17
𝓖𝓝𝓕_𝓢𝓝𝓩 :
Watin the guy de try talk now? 😂😂😂
2026-10-13 23:07:51
0
samson111680
Samson Emmanuel :
you con decide to put us wey be your viewers for problem too abii
2026-10-13 19:43:17
575
shugah115
🦥SHU🀄️GAH🥷🏻 :
Omo I for just off phone sleep 😭😂
2026-10-13 22:38:33
70
deebrightdiamond
♡Bŕïğhť đïåmõñď♡🖤💎 :
norms why God go create hell fire before he created us ??🤷‍♂️God abeg I no dey o 🙏🙏🙏🙏🙏
2026-10-13 22:47:49
0
dera00003
he is kɛɛda🖤 :
name of people that laugh
2026-10-13 22:53:15
9
sleemzy06
Sleemzy :
aswear i no follow am talk am ooo
2026-10-13 23:18:27
1
peterhim3
peterhim3 :
Ah wetin be this now 😂, na everyday my faith Dey shake
2026-10-13 22:04:09
170
hamid_dg
🪔 :
Bro will be treated as special guest on that day😭
2026-10-13 21:26:27
107
cardi_pablo_prime
𝔼𝕧𝕚𝕝 😈 ℂ𝕒𝕣𝕕𝕚🏖️🐍 :
He called God a fool 😳
2026-10-13 22:29:04
19
captainbunz
Captainbunz :
But na the same devil dey beg for bread from Jesus
2026-10-13 21:29:57
10
minded_jo
Minded_jo :
GEE HO VA😃
2026-10-13 20:42:46
165
louis.d.v
Louis d v :
ᴊᴜsᴛ ᴘʀᴀʏ ɢᴏᴅ ғɪɴᴅ ɪᴛ ғᴜɴɴʏ ʙᴇᴄᴀᴜsᴇ ɪғ ʜᴇ ᴅᴏɴ'ᴛ ᴡᴇ ᴀʀᴇ ᴀʟʟ ᴄᴏᴏᴋᴇᴅ
2026-10-13 20:48:45
50
gboyobj1
Gboy🇳🇬OBJ💦👿❤️ :
His right tho
2026-10-13 21:45:16
32
winnerman1710
𝐖𝐈𝐍𝐍𝐄𝐑 🥇 :
the guy really talk that thing 😭😅
2026-10-13 20:50:13
15
sadboi678
RAM$Y😈 :
no be only me go watch ham 😂😂😂
2026-10-13 21:40:52
5
_tradewithpj
PJ OSAMEDE :
Omo I don block u o…..I no see any video and mind u I open mouth in shock even kneel down like this dey beg God…baba lahor😭🙏
2026-10-13 21:52:05
7
jeff.yt5
AuthorLima fan page ❤️ :
Wait oo you dey beg God for tictok God dey TikTok 🤷‍♂️
2026-10-13 20:37:47
21
joshuaomeonu
joshbrass :
U way carry this tin come my fyp na God go punish u😂 u wan put me for wahala
2026-10-13 21:26:49
16
dxnnyyvng
daniel :
Why you stitch am 😡
2026-10-13 17:06:51
24
o.s..ze
˖ ᡣ𐭩 ⊹ ࣪ ౨ৎ˚₊ :
No be only me god go punish 🤧😁
2026-10-13 21:35:24
47
_justa_boy_
JUST.DENZEL :
we all go see ham😭
2026-10-13 22:44:25
15
kor_ede01
Kor_ede👀💨 :
Bro is having his own special hell
2026-10-13 21:09:18
7
imomo599
Imoleayomide🌹 :
And na sleep i wan sleep like this God abeg o I take God beg you o no go kill me overnight o. Ahh modaran.
2026-10-13 22:08:51
5
micahopara
Misunderstood ❌ :
I no go see my people for hellfire ke!!.. [Snicker]🙂
2026-10-13 22:05:45
12
To see more videos from user @_sweetboii_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About