@onlyrhema:

Rhema
Rhema
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 18:59:43 GMT
46144
4375
213
421

Music

Download

Comments

everythingsauce1
Sauce🎀 :
Hand Dey meet everybody 😂😭
2026-10-15 09:04:52
12
notyourbaby88888
Notyourbaby :
Watin una go call me way never take before?
2026-10-15 08:20:52
51
mercydaniel34
SHAMZ😍❤️🥰 :
My ex turn me to old taker aswear i regret dating dat werey he just turn me to Wettn i know know 😭😭😭
2026-10-14 16:05:24
72
chisom_654
Chisom (Asaba Declutter) :
Na today,I go sell my last wig 🥺
2026-10-14 09:04:47
82
urfavourite106
Ur favorite ❤️💕 :
What of us wey never take before
2026-10-15 11:21:17
7
mimigabby123
Ambitious mimi💜🦋 :
Mandy kiss
2026-10-14 17:15:38
98
facecapvibes
FACECAP VIBES :
Girls bounce back nor day hard like man . Na she just won calm maybe man done day or she chose to calm down
2026-10-15 01:57:53
26
maraenkenny
Amarachi🌸❤️ :
Me I go be forever taker oo😂😭
2026-10-14 20:22:46
4
juicyd06
juicyd06 :
I sell one of my gold earring yesterday…I cry ehn😩
2026-10-14 17:25:19
10
giftyofjoy
Gifty😘 :
the older I get the more I take
2026-10-15 01:10:22
9
favvy454
Girl like favvy ❤️🧃🇱🇷 :
Hand dey meet both gender😂
2026-10-15 07:44:08
3
vickyberry346
💫October7th🥰❤️💞💞 :
I never get am clear before 🥺🥺
2026-10-14 21:52:54
2
delight6244
🎀Just Her🎀🌸 :
I never ever take self😂😂
2026-10-13 22:02:55
13
bigsally70
sally builds :
me and my best friend na old takers
2026-10-13 22:18:47
27
loverbaby_ijeoma
loverbaby_ijeoma :
Omo since my friend marry, na once she turn old taker🥺😂
2026-10-15 00:34:20
2
chuksdonny2022
chuksdonny2022 :
All them beauty goddess
2026-10-15 13:22:59
0
gelato846
Gelato🍦|Ugc creator :
Me I never even take before
2026-10-14 19:37:22
7
oyewole_te
🫧🌹TEMI🫧🌹 :
I talk this thing for one of my post make God no allow me turn old taker as a girl 😫🙏🏽
2026-10-15 10:20:07
1
prettycheg
Lucy😘🎀 :
Omo 😭
2026-10-14 23:02:08
0
lashandbrowbynana
Lash and Brow artist in otefe :
Na once I go learn work. I nor Dey catch flight again
2026-10-14 21:39:13
3
pretty_kemi3
Kemi💕 :
Who don catch me
2026-10-14 13:57:44
3
necherem0906
✨💕 :
yes I be old taker [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-14 20:35:50
3
yourgirlochanya
Ochanya💙 :
Make I mention mysef 😂
2026-10-14 13:22:57
2
abujabeautystore1
MIMIBEAUTY NEXUS :
I never take before
2026-10-14 09:59:39
1
rejoiceriri3
Riri✨🤍 :
Wait Una first dey take😩😩
2026-10-14 00:46:03
1
To see more videos from user @onlyrhema, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About