E get one woman wey we dey buy cake from before, I know she married but I never see the husband before, so I went to the shop to pick up the cake and she was not around, just her husband so I asked where is your mummy, oga answer me say she's not around, I go meet my man inside car tell am the woman no dey nah her son dey shop, so I ask am man so this woman get grown up son like that, him say which son I come dey describe the son give my man, him shout tell me say nah the woman husband I shout, say I ask the man where him mummy go