@adeniyiatobatele: #offafrica #offafricatotheword #ajegunletiktoker #ajegunletotheworld #ajegunlepeoplelovemusic @Rudeboi

Off_Africa🌍
Off_Africa🌍
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 20:16:54 GMT
1214814
105170
872
13664

Music

Download

Comments

da.hoptimist
ADEBAYO✨🗼 :
You go just see say ur leg Dey heavy 😂😭
2026-10-13 23:08:06
3269
mrtee6702
mrTee :
Wetin come later be scores cause I know juju team go lose
2026-10-14 04:09:38
564
williams4days
IKECHUKWU WILLIAMS :
what if that bottle touch person 😂
2026-10-13 22:22:13
5850
michealotto12
Micheal :
omo the wey him take throw the bottle self omo na war him dey find if he touch person nko him no care
2026-10-14 06:04:48
1115
hayzedbilling
HayzedBill$ng🦜 :
No b halland b ds
2026-10-14 00:14:54
253
benzo3607
Tattoo artist in Sagamu ✍️🖊️ :
for fake drink wey dey outside now una dey give God's
2026-10-14 09:09:41
177
olayinkasuleiman1
yinka :
Afin they play ball ?
2026-10-13 22:30:54
1152
biggsoso1
Big $0$0 :
only one Paul scholes 😁
2026-10-13 22:28:45
85
69.firstboy_
First Boy🌟 :
I no fit ever play for this kind settings oooo😂😂
2026-10-14 07:24:46
230
muhammedbuntijani
Prince Mk 👑 :
Who later win 😂
2026-10-13 22:08:12
152
bigfemo4
👑 FEMORAZEEZ 👑 :
Werey, you just dey scroll up and down 😂 you sef write something 😂❤️😂😂😂😂
2026-10-14 07:28:49
78
avoid1930
AVOID THIS USER 😈😤 :
Funniest part be say dem fit later win dem ooo😅 but if I was the opponent as I score like this nah to run go house
2026-10-14 06:49:39
11
yusufsofiat678
Toyosi collection's :
Koda
2026-10-13 20:20:38
217
centbangs
centbangs🌸 :
All them “5aside ,3aside”😁💔
2026-10-14 07:44:11
1
dove.designz
dove designz :
Who win
2026-10-15 07:03:16
1
jimohakeem44
aye ko oto :
Baba already bet
2026-10-14 14:06:04
2
wise_d_stg1
wise_d_stg✪ :
Who later won ?
2026-10-14 08:52:34
2
langis_80
LANGIS🎱♟️ :
Imagine say that bottle get person for head 😂
2026-10-13 22:44:41
316
sirkiss_0314
Oluwatosin :
everywhere go first blurr
2026-10-13 21:25:39
40
odg3892
ODG👑 :
Where D bottle land
2026-10-13 22:22:25
89
diyapeteroyeyemi
Yemmie Diya :
Omoh dis life ehnn... make Albino (afin) dey sabi play ball pass me....!!! which talent i con get like dis....!!!
2026-10-14 06:58:40
65
laraz_drip
Lara’s drip :
Ordinary eyes no fit am again😀the match tough
2026-10-14 11:29:23
6
gurllykwendy1
𝕮𝖍𝖎𝖜𝖊𝖓𝖉𝖚💸🩵 :
Na once ball go turn stone 😂😂😭
2026-10-14 06:44:24
8
To see more videos from user @adeniyiatobatele, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About