@bigwezzy88: @Manchester United Wetin you dey find there 😂 ? #sports #manchesterunited #nigeriantiktok🇳🇬🇳🇬 #fypシ゚viral #goviral

🧃Emmanuel🍀🍁❤️‍🩹
🧃Emmanuel🍀🍁❤️‍🩹
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 20:58:43 GMT
20025
5000
109
1575

Music

Download

Comments

joe_wales_001
ɈØSɆⱣĦ🀄🤡🧛 :
trophies are Old players are Old glories are Old hello guys welcome to Old Trafford 😂💔
2026-10-13 23:53:34
219
olowo040
OLOWO✌️✨ :
Werey we’re United ❤️we go bounce back shortly 😒
2026-10-14 04:01:52
3
mohdfundz
MUBARAK🥶4kT💥 :
Game no dey go well abi na only for this side
2026-10-13 22:52:08
1
mia210432101
Mia :
Omo make una dey check on man u fans o, we are going through alot now💔
2026-10-13 21:03:24
3
i_amdika
Dika🙉 :
me patiently waiting for that Como match 😹🔥
2026-10-13 21:08:18
56
joeboy5360
~J£ækåmßi~ :
Them go complete teams 😂😂💔wey de there them no go compete
2026-10-13 22:29:38
0
rich.thug77
PAPPY 🥷🎲🖤 :
Why dem sneak enter 😭😂
2026-10-13 23:23:38
10
timothy.maxwell.e
maxy :
Why Napoli go loose match
2026-10-13 21:11:25
15
nakrehclement662
Näpara Fundż ✨ :
Them think say Ronaldo glory still Dey that club 😂💔our legend glory don fade away 😢😩💔
2026-10-14 08:52:57
2
sop_vic1
𝑽𝑰𝑪𝑻𝑶𝑹🧃 :
Man U fans are more serious than there players 😂💔
2026-10-14 07:17:01
8
desmonddicey
FA VØUR🕷️🫟🎭 :
Dem sneak like Ab blaq enter champions League 😂😂😂
2026-10-13 23:40:08
4
fawaz_925
𝔸𝕐𝕀ℕ𝕃𝔸💔 ☠️💔 :
We don't no oo
2026-10-13 21:08:24
2
clement22329
CLEMENT🌀♈ :
Omor una de talk oh 😹😹
2026-10-14 07:53:20
1
elfarouk0055
El farouk :
if no be fake like weytin man united they find for champions league oo🤣
2026-10-13 23:03:25
2
maneradelcielo
𝙈 𝘼 𝙉 𝙉 𝙀 𝙍 🐆 :
I dey pity the club and their fans 😂😭
2026-10-13 23:06:26
3
asgard.mandela
ASGARD 🤍 :
If to say we start with carrick we for win the league 😂
2026-10-13 22:43:33
3
orion2_22
Orion🫩 :
Bayern do me strong today
2026-10-13 23:21:45
1
qowiy36
. :
2026-10-13 21:07:10
0
olarichie651
Ola Richie 177 :
Who Man U wan beat self 😂
2026-10-14 10:36:12
0
latajr3
ĐÄ MI LÀ RE 🔰🚸 :
Omoh nah Chelsea we find come oo😂
2026-10-14 01:58:17
1
lekanzzz
Zynox🃏🫟 :
Dem be first blood for ucl
2026-10-13 23:53:21
2
skydo001
skydo001 :
Bro you even tag Man U self 😭😭😂
2026-10-14 10:22:01
0
bigdezzy20
Big MEL 🇺🇸 :
oga with kind talk be that one 😂😂 nah trophie we dey fine
2026-10-14 10:59:17
0
imolhey
❤️A☠️D🌚E⚽ :
Guy u tag Man U 😭😂
2026-10-14 06:20:04
1
adeanthony558
Juninho 💪⚽🎮 :
omoh I tire ooo😂😂😂
2026-10-13 21:10:18
0
To see more videos from user @bigwezzy88, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About