omo no manage me if you wan go go abeg no stress me
2026-10-14 20:56:49
73
🌴HageeOsha🚀 :
Wait una Dey send this thing give una babe?😹 cause Ino understand , make she manage me how?
2026-10-15 07:13:12
18
BIG DOLLAR💰💲 :
lol e go hot the. Go for him feels girl😂💔
2026-10-14 15:45:18
1
🇨🇳 EMMY-DON 🇨🇳 :
Manage me keh, why girl go manage me.?..Girl no fit manage me, stay if you want to stay
why girl go manage me as if I am just an ordinary person or I don't know my worth
2026-10-15 01:51:21
8
Divine🤍🦋 :
Ofc I won’t leave you my sweet Boi we go hot together soon 🙏 🥺
2026-10-14 19:01:35
13
Destinyboi🥹🛍️🥶 :
Who you Dey explain am to?
2026-10-14 16:11:46
5
꧁ᥫ᭡Debbie hate boys 😡😡😡ᥫ᭡꧂ :
My babe sent this to me 🌚😌
2026-10-14 15:41:47
34
paper :
where unah the share the video the Go
2026-10-14 13:30:50
7
𝕋ℍ𝔸𝕋 𝔸𝔹𝕌𝕁𝔸 𝔹𝕆𝕚💨 :
𝗪𝗘 𝗚𝗢!!
2026-10-15 16:15:18
1
Bêññy🚫☑️ :
This One Nah If You Geh True Love😅
2026-10-13 22:04:50
2
M.quin💙🦋 :
lol
2026-10-15 21:55:07
0
Queen of capcut 🤴 :
of course you are not broke everything is time
2026-10-13 21:55:53
0
MAHLEEK🩵🤠 :
Dakun💔
2026-10-15 17:55:33
0
Arikeceleb🌷🌹🌹 :
reality
2026-10-14 12:06:52
0
𖤓 38BABY 🌊🦀 🌑 :
Some guys are really weak asf 😂
Manage me keh 😂
2026-10-15 12:44:28
0
. :
dem no dey manage me ooo
2026-10-15 13:08:08
0
Demilade :
no be for my own babe, that babe ehn
2026-10-15 13:50:53
1
__Otunba☮️bash💥🧼 :
Them no deh tell person abeg 🥱🤷♂️
2026-10-15 20:39:35
0
Merlin :
Manage keh make nobody manage me o
2026-10-15 17:27:07
0
Ibrahim :
no be lie Na so he be for this side but soon smile ☺️😊
2026-10-15 20:27:42
0
mary💕 :
Ajeh😅😅
2026-10-13 22:15:12
0
To see more videos from user @sulex855, please go to the Tikwm
homepage.