@osespeaks: Husband dun turn God fearing wife to money lender. Na W.A.R.(wives Association for Refund) send this message come, husbands make una go pay una debts.#osehasspoken #CapCut #marriage #fyp #goviral @Urhoboworldwide @Destalker FUN Empire.. @iamranking22 @King Enakpodia @DeDon @realwarripikin
osespeaks
Region: NG
Tuesday 13 October 2026 22:13:24 GMT
Music
Download
Comments
Ajuma blessing001 :
My x dey owe me reach 100k for ocash loan where I help ham pay, we no even talk about ham till I fine my way
2026-10-14 11:36:52
4
OPUNDI_BIGFISH1 :
😂😂😂😂 Mama Ejiro dem go pay ooo
2026-10-14 09:15:18
1
07044302323 :
na my husband own be the big pass
2026-10-14 09:03:23
1
positivemindset :
nah why na me dey borrow now, and i no go pay back samr thing, very anyhow men
2026-10-14 14:28:03
1
Happyeffect001 :
dem go even tell u say From there cook food Later we go balance
2026-10-14 06:44:43
24
Alexia💐 :
Tell them oooo😂😂😂
2026-10-14 09:45:21
1
Lady Chika :
🤣🤣🤣E pain me sha say my husband die,he book don even full before he die🤣
2026-10-14 08:51:54
18
giftedeneh1 :
This man 😂😂😂
2026-10-14 10:22:52
1
mhizannabel11 :
One man Dey owe he wife 2million plus😂
2026-10-14 09:46:32
6
Mimi nice🥀🌹 :
Ose oya oya u don catch my papa😂,I don even go post am for my mama status 😂
2026-10-14 06:54:27
12
BB :
Na true
2026-10-14 10:22:32
1
Sure Mercy :
ose you get room one for heaven
2026-10-13 22:16:49
10
imochuks1 :
God bless you sir
2026-10-14 05:35:33
1
tracytega🥰 :
hahaha
2026-10-14 10:19:36
1
Erika Frankie🎀 :
2026-10-14 10:44:01
1
lilychioma12 :
2026-10-14 10:15:39
1
Onome Gold :
2026-10-14 10:37:30
1
Ebo pretty boss ❤️💓💕 :
😂😂😂😂
2026-10-14 08:01:49
1
SWEET 🥰- URHOBO 🌹❤️GIRL 🍀🥰 :
I one be save na post oh but na today I borrow my husband oh 😂😂😂😂😂😂
2026-10-14 11:11:16
2
treasure :
lol 😂 na me dey borrow nor dey want pay ooooh 🤣
2026-10-14 08:33:17
1
@akp :
lol🤣🤣🤣🤣🤣, so u join ose.
2026-10-14 06:55:10
3
happiness :
So Oga you join them 😂😂 go pay oh😂
2026-10-14 08:28:11
1
mizzys_makeuptouch :
Oga God God bless you tell them to pay back the money that you owe
2026-10-14 11:55:31
1
Glory sexy :
Tell them 😂😂😂😂
2026-10-14 08:02:09
1
katebright07 :
Hahahaha
2026-10-14 06:44:50
1
To see more videos from user @osespeaks, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.