Omo this guy dey gaslight that girl. His intentions was to spoil her back and make her miserable if she accepts him but since the girl never gree he kuku say make he change narrative when she gree or not
2026-10-13 23:02:03
86
Ejoke clementina Tina :
is the beat also content bcoz I no understand this issue 🤣
2026-10-14 06:15:15
1
õ🍒. :
Omor I just dey shout Omor since morning person con dey regret everything she con turn everybody to something else
2026-10-14 05:58:06
0
therealAmmie❤️ :
Una just change my mood tonight 😏😏😏but Ade I love pass all dis tin wey you do oo
2026-10-13 23:19:50
33
💖 Chizzy 💖 :
Omo, l no fit sleep since, see time😭😭
2026-10-14 01:37:47
0
OLUWAKEMI :
smart who laughs last laugh best
forget it l understand you paah
move on No talk about it again
2026-10-13 23:27:34
5
PĚÄĊË💚🚀 :
I be smart ❤️🚀
2026-10-14 01:20:18
0
Ree_Yah_Berry :
Why dem go put mouth wey they know say smart is lying.You people weren’t doing content,stop manipulating Ade now
2026-10-13 23:43:53
9
♥︎🧸♥︎𝕠𝕓𝕒𝕓𝕪🍒🥹❤🐍 :
Everybody Epeee fun smart and ade 😭😭
2026-10-14 00:25:00
1
Gabi :
Omo 🤣🤣🤣🤣
2026-10-13 22:47:45
0
smallie🌎 :
Smart Dey lie o, nah because people Dey talk ham before say nah content nah why he wan change topic
2026-10-13 22:48:39
24
ADENIKE 😝💕 :
Na who never meet better manipulator and gaslight go believe smart sha but ade sef don dull herself 😭smart plan am well evidence chock because what do you mean you are always recording when you guys are talking
2026-10-13 23:31:29
10
ABIMBOLA ♐️💗 :
I like Ade but she lied. I was on the live stream this night. Ade lied
2026-10-13 23:16:53
5
Dorcas :
no be content smart make una commot for my fyp abeg haaa
2026-10-13 23:47:45
0
Rashford🚀👩🦯 :
Smart dey play away 😹😹
2026-10-14 07:02:44
0
Gabi :
When smart tell her say dem dey knack offline why ade no say anything lol
2026-10-13 23:27:23
0
Ubi :
This smart guy is a manipulator! Blood of Jesus! He took advantage of Ade weakness that she can’t defend herself! EVERYTHING FROM THE BEGINNING WAS NOT CONTENT! Yes you apologised behind and she agreed because she still loves but YOU WENT BACK WITH VENGEANCE ONLY TO REDEEM YOURSELF (you already said it that if she comes back you will deal with her) I see through you and many of us do! Peller should disassociate from him immediately
2026-10-14 00:18:44
2
To see more videos from user @fabby_clip_12, please go to the Tikwm
homepage.