If smart like mek him block candy e no concern the girl sef
2026-10-13 23:40:13
377
Mss Timah๐ :
Smart is smart I swear๐ he just wanted candy to admit he slept at Adeโs place ๐๐
2026-10-14 08:02:25
154
๊จ๐งMeenah๐ฅบ๊จ๏ธ :
Since ade rent that her apartment i no rest๐๐ญ
2026-10-14 10:30:33
113
just him ๐ซฉ :
The blocking pain m
2026-10-14 11:12:16
2
Joie Joie โค๏ธ๐บ๐น :
The whole thing is so messy ๐คฆ๐ปโโ๏ธ
2026-10-13 23:58:02
355
Hairstylist/lash/nailsin ife๐ :
see as cdt shock,e don cast ade๐ญ๐๐
2026-10-14 00:39:51
107
G๐l๐ฅฐo๐r๐คฉy :
Ade self wetin she really want if she won go back make she go abeg i don taya to dey waka
2026-10-14 08:00:58
61
๐ค๐ฆThia๐ฆ๐ค :
ade account don go๐ฅบ
2026-10-14 03:26:20
40
Nene๐น :
omo na small sleep I sleep ohh
things don dey sup na wa ohh
2026-10-14 02:01:33
75
Slim Tasha :
Chidima no gree close mouth๐
2026-10-14 11:49:00
5
EMMY . FOLLOWING :
Chidimma done tire the matter weak am
2026-10-14 09:15:22
21
Priceless queen๐ฅน๐ค :
This boy Dey smart oo ๐
2026-10-14 09:56:21
14
Barbiefrosh :
Chidimma is disappointed ๐คฆโโ๏ธSmart is a manipulator ๐ก Ade needs to rest for now cos I understand how she feels just that she Dey use lie Dey lie and itโs deeper the moreโฆ