Everything Ibrahim said was the same thing smart said 👩🦯…. It’s obvious ade is the one lying 🤦🏽♀️
2026-10-14 00:15:07
3950
GIFT💙 :
I come dey pity Ibrahim
2026-10-13 23:59:24
1397
❣️🤟Mimi❣️💫 :
Smart don out smart you guys
2026-10-13 23:53:52
1494
vinacakes1 :
Ade is the one lying now na, my problem is that why did smart sleep there yesterday
2026-10-14 00:39:22
459
🫧SHIKE🫧 :
Na who boy never manipulate go judge that girl😭💔
2026-10-14 06:30:16
126
𓍢ִ໋🌷͙֒ Mimi Finds 🎀 :
that means ade have settle with smart offline omoor e go far
2026-10-14 00:29:20
344
Praizy 🍯 :
Ade lie tire me
2026-10-14 00:22:44
629
Gentle Flex 😎🚀✨ :
I like you as you no lie bro you be real guy
2026-10-14 00:08:06
1295
David Demers :
Smart no lie be that na
2026-10-14 01:22:00
120
🎀aria :
Smart don show you guys the reason why Dey name him smart
2026-10-14 00:57:34
376
morenikeji mhi :
Omo na to block all of una I don tire
2026-10-14 02:17:13
247
princessjollitavisas :
Nah this thing make Ade Dey vex as Ibrahim Dey travel because she know wetin smart Dey plan do she don’t have any evidence to back her self up
2026-10-14 11:59:15
3
B💖A♥️B 💖 Y🥰B💕L 🌟 E🥰S 💗S :
Na man you be 🥰🥰As you talk truth so
2026-10-13 23:40:07
267
see me now :
Thank God u talk truth 🙏
2026-10-13 23:58:09
162
💔 :
So Ibrahim say nah content then why Ade say is not content how ?
2026-10-14 11:53:10
1
IMOLE𓍢ִ໋🌷͙֒ᰔᩚ 🎀 :
Smart no lie be dat now
2026-10-14 12:07:21
2
DIOR CHUKWU👸 :
Ibrahim don Dey explain ?😂😭Jesus I don die
2026-10-14 06:35:35
1
Gbest Comics :
smart no come Joke, as a Guy always be smart especially when you're involved with eve.
2026-10-14 11:15:19
1
Princess.👸 💕 :
So who con dey buy all those flowers and teddy bear😂😂
2026-10-14 00:46:33
135
Kali :
Ibrahim don fall una hand again lol
2026-10-14 07:20:10
17
Result ⭐️ :
Small sleep wey i sleep I no understand wetin Dey happen
2026-10-14 02:36:42
60
2nd Daughter♈❤️🩹 :
Make we forget talk o, Ibrahim is hurting but only few will understand. he's hiding his pain. Ade played and betrayed him too
2026-10-14 02:55:13
47
omo mojisola alake :
so nar true
2026-10-13 23:39:21
50
𓍢ִ໋🌷͙֒ Mimi Finds 🎀 :
but why would he tell you e don too much
didn't they break up?? 🥹
if truly they break up what she do after is nobody business nah
omoor online relationship no just normal 😔
2026-10-14 00:28:28
10
خالد :
Ade lie pass Tinubu
2026-10-14 08:56:51
11
To see more videos from user @gistwithcoley, please go to the Tikwm
homepage.