So you say I shouldn’t leave her? The suffer is too much 😪
2026-10-14 18:04:36
2
BARRY ⚽️🥰 :
I reduce my billing.now I ask for 100k once in awhile so she can have enough money to complete the savings for my Chevrolet Camaro my own little way of supporting her
2026-10-15 06:04:40
1
HER_KING📌🥶😇 :
I believe in my baby. She go guide soon lol 😂
2026-10-14 08:53:59
1658
Ayomide Opeyemi :
I will marry once and marry right [Snicker]
2026-10-14 07:06:31
191
:
My Money is My Money, My Wife Money is Our Money 😌❤️Clockiitttttt 💅
2026-10-15 10:12:06
24
24🃏 :
I don Dey calm for my babe like this
2026-10-14 16:39:33
2
心碎 :
No ragebait me 😂
2026-10-14 05:42:07
400
AYOMHIDHE 🤘🥰💯❤️❤️💕 :
So now, nah us Una dey wait for.. Una no wan shorire too
2026-10-14 08:33:22
819
ABDUL-RAHEEM MUHAMMED :
my money is my money, her money is our money
2026-10-15 07:45:35
30
ferryjay24 :
Nah every morning I dey post God bless my woman hustle for WhatsApp
I dey very supportive
2026-10-14 11:24:18
544
her father’s daughter ❤️💕 :
Me and my husband go shorire together nii😂😂 make we dey enjoy each other money😂😂
2026-10-15 02:41:55
3
🦢 :
my baby sef go guide 🤗❤️I trust her
2026-10-14 12:31:35
3
Joke’s Glam Skincare💕 :
This creator ehn 😭😂
2026-10-14 13:15:25
27
vibewithkiti :
My money is my money o,buh his money is our money….
2026-10-14 18:39:35
5
38frmdawix🐐✨🔝 :
Nah why I stay loyal with my bby
2026-10-14 10:52:18
14
FEMALE FURNITURE IN OSOGBO :
I just Dey look my ex wey leave me because I broke small. I go soon gbera Ajeh, I Dey find boy wey go suffer and stand by me.
2026-10-14 10:40:13
62
KHA ♟️💛 :
Buh who go Dey sort my bills before she guide
2026-10-14 10:52:44
93
female Monarch :
I hope my boyfriend see this , most of these days boys are materialistic
2026-10-14 07:44:54
107
ANDY🥰 :
Na man wey get patience go enjoy 😉
2026-10-14 12:31:40
82
CASHY_STEPZ :
I like the sound of that 😂😂 we are just a baby boy right ? 🫠
2026-10-14 14:26:27
10
Õlã 𝕏 :
I’ll keep praying for her I believe she will make it
2026-10-14 09:00:57
17
To see more videos from user @har_keem8, please go to the Tikwm
homepage.