She go come run ma***d them go say na Gboi use ham
2026-10-14 13:45:12
79
lion_gnf :
Car da fun won ooo
2026-10-14 17:55:59
2
wakanda :
Epe fun Awon omo yen 😂😂😂
2026-10-14 01:11:30
168
Ade🦋🌸 :
Omo ejoor ebami wa plug 😅😅ejoor
2026-10-14 09:08:16
66
Bubu🥹❤️ :
Mogbe I don reach here😭😂
2026-10-14 18:38:45
3
Oyinade🫥🎀 :
The girl just go cast update 😩😂
2026-10-14 06:19:53
62
LeemahCollective🤭🍒❤️ :
My mama open my wardrobe she shock😂😂😂😂😂😂 nah skin care abeg
2026-10-14 12:27:29
17
Olamilekan Ayomide :
Naso one werey go dey find wetin no lost for inside my wardrobe 😂
2026-10-14 09:41:49
19
Ria🌸💞 :
Even me myself I shock and them go dey lie say God did 😹
2026-10-14 18:35:51
1
ABUSÌ ÉDUMÁRÉ :
Una dey call my Skin care ritual
2026-10-14 15:58:04
0
Aishah🤍🌸 :
Edakunnn link me with plugggg 😂😂😁😁
2026-10-14 14:12:36
5
Lamide 🤍🦜 :
make una involve me abeg
2026-10-14 14:12:20
3
Sugar_Dbadguy :
Dey plenty like mad😂😂😂
2026-10-14 00:50:01
14
mhiz Nikky ❤️ 😍 💖 :
Not every ladies o 😂😂😂😂
2026-10-14 14:13:28
3
MOONGODDESS ❤️ :
Not every lady oo,me no Dey oo
2026-10-14 17:39:38
1
Ayomigoldenson✨👑 :
Make Dem sha no use me Jah 🥹
2026-10-14 08:02:53
9
🤦♀️ :
Rara o,not all of us o
2026-10-14 10:09:14
1
Sheyi☠️ :
Nah so dem dey do aswr 😂
2026-10-14 01:06:58
5
WeirdBeinq 🃏 :
2026-10-14 15:16:27
3
ℍ𝕒𝕞𝕫𝕪$𝟙𝕜 :
Olohun seh 😂😂
2026-10-14 10:02:10
4
🥀Big Miwa🥀 :
Gbogbo obinrin as how abeg ooo😂😂😂
2026-10-14 17:20:30
1
Tuar :
Won Ni Jae 😂😂✌✌
2026-10-14 11:55:44
2
_heisbelieve :
2026-10-14 15:22:01
4
luxelinea1 :
Omo I Dey bath soap oo 😂😂😂😂na why I no Dey allow boy come my house 😂😂😂😂even girls sef I no Dey allow 😂😂😂anything wey make u check the black bag untop my cupboard 😂😂😂😂na u know wetin u go see oo 😂😂😂😂😂
2026-10-14 17:29:15
2
Oyinz stitches :
[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]My mama dey fear to enter my bathroom sef na she be alhaja ooo not me [Tears of joy]
2026-10-14 05:03:31
3
To see more videos from user @har_keem8, please go to the Tikwm
homepage.