@official_djsmallgee: Smart don spoil Ade life Walahi 😂😂

Abduloflagosss™️
Abduloflagosss™️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 00:45:39 GMT
181139
52874
1204
4797

Music

Download

Comments

isaacfelicia301
MIDE🤍💐 :
can we all agree that Ade is silly!!??
2026-10-14 03:39:02
7757
snap.smilelovexena55
Unwanted😔💔 :
Na who boy never manipulate go judge that girl😭💔
2026-10-14 08:15:05
1369
tessyneverlac
Tessy🎀 :
Omo dem come back no be my problem oo see wetin the boy talk again
2026-10-14 05:40:48
1258
toyo6342
Toyo😋❤️ :
this Ade is silly jare have
2026-10-14 06:27:46
608
ellacutie325
BREE💋 :
She’s very gullible
2026-10-14 06:28:46
1282
horpeyemie29
Star✨🦅 :
I can’t even sleep because nah everybody way Dey shade her I Dey fire back to Bck oooo shame wear me pant this night nah once water comot for eye
2026-10-14 01:44:02
489
jessiediarie1
The Jessie Diaries 🎀💞 :
Na her 20s she spoil no be my own
2026-10-14 09:03:12
471
tessy..1
Soft girl😌❤️👀 :
Omo she don traumatize my 20’s😂 I never see this kind foolishness for my life
2026-10-14 07:37:05
187
melaninbae04
❤️Bestcheryl🌹 :
If dat girl na friend I go cut her offf whooooii!!!
2026-10-14 07:39:48
249
favie653
Fave🌸 :
So money wey I bet for her head don go😭😂
2026-10-14 07:46:44
172
gloomy_mama_
_mama💗 :
Content or not,Ade dey muzzz me😭😭😭😭
2026-10-14 10:12:17
9
annahbby01
Iyaniwura🥹❤️ :
And I being Dey support this girl ooh 😓💔😂
2026-10-14 06:16:15
76
apple.user7628638
Onyinyechi🥹💕 :
Omo Ade na the manipulator here buh Una no Dey see m cos Una don already hate the smart Omo
2026-10-14 14:30:26
0
adunni3815
BIOLUWATIFEORI🥹❤️. :
ADE don turn me to mad person I just Dey hiss since yesterday 😭
2026-10-14 07:26:58
47
cuteprecious04
P🎉R💗E🥰S🥀H❤️‍🩹 :
From page to page 😂😂
2026-10-14 08:01:03
85
user9093192003186
Sarah don ❤️ :
Life don wine ade 10-0😂
2026-10-14 09:38:10
6
jxt.vickeyy
vicky🌷🩷 :
Persin wey sleep last night don miss o😂😭
2026-10-14 07:32:43
5
bimpe1013
. :
She spoil my 30s wey never come sef😭💔
2026-10-14 06:28:47
6
bigpamela20
Pamela 🥹💕 :
18s wey I dey manage she don spoil am finish 😩😂💔
2026-10-14 08:12:35
5
bellababy5980
Bella🌹💐 baby 🫂🌈🌈🌈 :
watin cover me so
2026-10-14 06:51:25
28
rosemaryaparrels
Rossie_Designs :
Small sleep where I say make I sleep everywhere don blurr😭
2026-10-14 06:50:40
160
favvie76
🌸. :
Na that boy go later kpai that girl 😂😂
2026-10-14 08:14:16
52
mmeerah002
Meerah❤ :
see bad comment everywhere what happen to girls supporting girls
2026-10-14 07:08:56
103
_____tijesuni
_____tijesuni :
Can someone please explain I’m lost 😭😭 n because I no Dey joke with my sleep
2026-10-14 06:44:53
5
baiby___dorian
♡︎𝓩𝓪𝓲𝓷𝓪𝓫ఌ🥀 :
Omoh I can’t even sleep😩 Ade you betrayed us
2026-10-14 03:36:02
71
To see more videos from user @official_djsmallgee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About