Arteta needs to instruct his team to always pass to him
2026-10-14 04:10:12
11
ENOGIE_ESQ 👑 :
Baba why Arteta no start Ordegaard for gyokores.
2026-10-14 05:36:36
10
Do Minic :
Omo make una no Dey blame this guy gyokeres how many good chances E see today for that first half no single creative player dey pitch make unaa no Dey blame the guy for nothing
2026-10-14 10:20:11
3
DJ RichChi :
Omo is like without Gyokeres you guys won’t have content to create
2026-10-14 11:52:41
0
AYAMMICHEALGIDEONDANIEL :
na u dey talk true pass as and arsenal fan for fans tribe
2026-10-14 06:14:41
13
Ogbeni Aboola 🌙 :
Oga Arteta knows whats his doing he want to frustrate the guy to leave Arsenal and believe me his going January
2026-10-14 11:54:12
0
Chris Tv :
how many chance dey created for him and he miss
2026-10-14 06:03:58
7
Adeoye Apelehin :
So as havert enter how many pass dem give am abi shey na pass madueke dey pass so🤣😂🤣😂
2026-10-14 06:44:10
3
🖤💜Divine💜🖤 :
Gunners we are winning the UEFA
2026-10-14 07:17:28
5
Kasiemobi :
Agenda won finish gyokeres FC
Bro is 💯 not good for arsenal and Arteta style of football.
2026-10-14 01:51:58
26
gindo :
so why does he(Gyokeres ) perform very well Outside Arsenal football club?
2026-10-14 12:35:50
0
Tosin🥋 :
Na we dea carry that champions league 🔥
2026-10-14 05:47:43
6
Mc_chin_chin :
merino dey deceive us jare
2026-10-14 08:19:40
0
spaino :
Oga leave that thing. How many times did they pass to him as striker. Arteta is killing Gyokerez
2026-10-14 07:52:58
2
lumybaby :
there were no deliveries for Gyokores
2026-10-14 04:06:36
2
J-boy :
Pls leave him for me ooo
2026-10-14 01:45:45
4
BRIGHTGLOBAL :
I want him to start 4-5 matches in a row first
2026-10-14 08:30:26
0
baronof_oldtrafford :
as arsenal fans dey enjoy now then dey mock us
ones table turn make nobody say Manchester United fans dey toxic o
2026-10-14 15:58:48
0
phil :
oga you dey talk trash, our midfield was trash until ordegaard came in
2026-10-14 08:35:54
0
Da Mentor :
the way some ppl dy talk dy annoy person...una go dy mk person regret why e dy follow una
2026-10-14 10:52:34
0
Karma 🥷 :
😂😂😂
2026-10-14 01:43:39
0
user266341677698 :
🤣🤣🤪🤪🤪🤪
2026-10-14 09:33:19
0
heywhy balloon stylist :
Wee love good newsssss in a tight settings 📐😅
2026-10-14 13:17:59
0
To see more videos from user @fanstribehq, please go to the Tikwm
homepage.