my own once told me
am not yr mate my last Born self sinnor you,
2026-10-17 20:29:34
0
starqueen💝💝 :
my own say, when relationship turn see finish?
2026-10-18 15:53:45
0
꧁𝓐𝓵𝓲𝓭𝓪..🧸⁷ ⟭⟬꧂ :
Omo so all of Una get man ba
2026-10-18 03:24:55
0
Àmíçäblé😘 :
my own dey tell me say
come
Ur mate in my house use to call me uncle 🤣🤣🤣
2026-10-14 18:05:44
89
Nana💕Akua🔐 :
My man daily Anthem
2026-10-17 13:37:17
0
ruthie :
Suddenly everybody now has a man
2026-10-15 16:04:02
24
Yuzarsif👻 :
U don hear
2026-10-17 21:07:52
0
Nicky Nash Bae 🫶💜🫦💜🫶🍀💎 :
Ma own tell me say am not ur friend u play I go beat u , immediately I make mop say kill me 😁😁😁
2026-10-17 17:33:37
0
Mimiberry Street Food :
My own na National Anthem 🤣🤣🤣🤣
2026-10-14 11:05:44
61
soft~MIRA💙🦋 :
My man will be like if I gave birth early you and my child would be age mate 😂
2026-10-14 15:28:11
46
🖤🖤@ Just_me🖤🖤 :
u go just dey laugh why e dey vex 🤣🤣🤣
2026-10-14 08:30:54
35
reeda💦 :
I thought we all are single
2026-10-16 18:37:16
7
Queen Vick :
Na y I Dey add sir to him name anytime e matter tired me😄
2026-10-14 12:57:52
14
~wuraola~♥️ :
“No be ur fault na,Sheybi na me wey no respect myself nd ask you to be my woman ni”😂😂😂
2026-10-14 17:30:15
12
Soft karma :
my own go say
so this girl you no get respect abi
you don't greet again
2026-10-16 09:46:13
6
💕Anike🤭💕 :
Nah our everyday anthem be dat 😂😂😂
2026-10-14 07:41:40
18
Ruth 💓💓 :
This boy calm down call me WITCH in a low tone 🤣🤣
2026-10-15 17:33:48
2
A🌑❤️ :
My will be like baeb am 3yrs old than you 🤭
2026-10-14 22:42:50
1
mi_racle💎💎💎💎 :
e no fit I'm older than him 🥰🥰🥰🥰
2026-10-14 10:31:34
5
Sparkles1 :
my own go say
Na because say we dey date
You no get respect again 😅😂😂
2026-10-16 23:13:32
2
꧁༆ OBI’M ꧁༆ 💗🍒 :
My own told me yesterday that let forget about relationship that if that he started giving women pregnant he for don born someone that will be at my age right now 😂😁😂😁😁
2026-10-15 22:26:57
3
16/1/2025🪦😭🕊️💔 :
So una Dey get boyfriend 😞💔Nawa ooh
2026-10-16 07:44:53
1
Rhozy 🥰💞 :
He said I don’t respect and he will one day beat it out of me 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-15 10:38:58
3
Halim store :
My husband in every argument 😂
2026-10-14 09:38:35
4
Justy Babies :
' joke aside I senior u with 10 years'😂😂
2026-10-14 15:58:04
2
To see more videos from user @9jacruiseofficiall247, please go to the Tikwm
homepage.