The married man wey Dey chase me . Said I should send him glo 1000 that he will surprise me😅😅😅
2026-10-14 20:11:58
9
Sofie Luxury ✨🤍👔👗 :
i have to convince him before he give me money
2026-10-14 18:27:43
2
justwalieyyy :
Mk nobody bill my husband abeg
2026-10-14 16:15:04
2
Cyndybae18 :
I tell werey say i wan pay my house rent 1.6m baba gosht me come text me this morning telling me that he has being sick since and i replied with thank God you survive 😂😂😂
2026-10-15 20:09:04
5
chi chi :
make una first help me with the man first
2026-10-14 11:30:54
7
Tolivra treats :
love married man ke.😂
2026-10-14 11:04:19
4
Rejoice Michael :
I don watch am 7 times now😂😂
2026-10-14 14:25:49
1
victoria mattias :
Comot for road biko 😂😂
2026-10-14 14:09:36
1
azizagirl :
how I wan take laugh make God no vex? 😂
2026-10-14 08:48:10
4
Dfw_Esmeralda's Mom🪬 :
love married man ke
nawa o😂
2026-10-16 06:54:20
1
No Ra🏳️⚧️💎 :
2026-10-15 15:00:29
1
Ochuwa 🌹👑 :
No jokes 🤣🤣🤣
2026-10-14 07:32:52
1
exlasi0 :
2026-10-15 13:59:26
1
anthoniaekpaha :
2026-10-14 09:39:45
1
Lily❤️ :
Bill him till he sells all his properties..dem no Dey pity them oo
2026-10-14 10:54:56
8
SELIMS-CONFECTIONARY :
Some girls Dey fall hand ooo😂
2026-10-14 10:58:06
3
Lizzie_b :
Una dey do 😩😩 cannot bill married man ke lol Weitin he come dey useful for ??
2026-10-14 19:39:25
1
justwalieyyy :
Na dem Dey bill. Pass
2026-10-14 16:14:28
1
Ayo💕mide :
comot for roaddd[Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved]
2026-10-14 09:19:33
1
ogarfavourborngreat05 :
abeg make person teach me wetin to bill this man him d mumu follow me up and diwn
2026-10-16 05:01:13
1
starlitserenad :
she want go go do understanding girl friend for married man dey play or maybe she want go for second wife 🤣
2026-10-17 00:06:50
0
Zara (Za ra) :
🥰🥰🥰
2026-10-14 09:16:48
1
Hairstylistsinlagosisheri :
😂😂😂
2026-10-14 07:14:36
1
To see more videos from user @joybodysecretformula, please go to the Tikwm
homepage.