@____icon0: Vote 🗳️ well oo my own a to follow orders kawai 😂💔#fyp #500kviews #trending #fyppppppppppppppppppppppp #gentleinvestor🐍📿😡🥷 @𝕭𝖚𝖗𝖙𝖆𝖑_𝕾𝖑𝖎𝖒_ 🤬💔 @Sabi bhoy 🌍☦️ @ICONs🪖 backup page @Fifi🎀🦋🥰 @_ifedolapo1 @Bugatti07 @IZMEN NEH🪖🎙️ @Female🪖⚓️🤎 @Harmonice💙🌹 @Ednagold💕 @Faiza 🫧🎀 @Okiki⚡️⭐️
ICON🪖
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 07:29:46 GMT
Music
Download
Comments
Sweet🥰🥹🏳️🌈 :
Na angel I no know I go vote na u sabi
2026-10-17 08:04:37
0
Biggest ñation 🪐🪖 :
I don care
2026-10-16 18:50:56
0
Kenneth :
unaj just dey campaign for tinubu all the time 😂
2026-10-16 22:43:14
0
꧁𝐁𝐭𝐜𝐒𝐨𝐥𝐝𝐢𝐞𝐫🪖🇺🇸꧂ :
This one na for people wey de do election mk dem sha vote the right person oo 😅😅😂😂💯
2026-10-17 11:03:39
1
✞𝐉𝐎𝐄𝐒𝐂𝐎̈𝐓𝐓✞𒀭🕌🐦🔥 :
Even if the other guy na Lucifer I no de vote Tinubu
2026-10-14 20:20:23
518
OLA JUNIOR DIRECTOR :
Them don increase Una salary naw
2026-10-14 17:30:47
147
Lady boss :
tell them because you no go follow them cry if e sup
2026-10-14 10:40:38
281
† 𝕾𝖀𝕭𝖂𝕬𝖄 †✨🌴 :
E beta to know the devil than to vote this angel again ooh😂😂
2026-10-14 22:52:35
40
KᕼᗩᒪEEᗪ🦅 :
clear road officer 😁
2026-10-17 17:42:53
0
༒•𝐊𝐀𝐌𝐁𝐀𝐈 •༒ :
My own na make dollar rate reach 5k ….. even if na the devil make him continue Dey lead 😂
2026-10-15 10:32:15
43
Sen. Alex🦇🏌🏾 :
Afa I wan join this millitary for the fun of it, this operation crush don too do me bad 😡
2026-10-14 17:59:12
27
:
Nothing for the Devil
2026-10-15 09:46:48
42
EMMYBEST🤍🍃 :
In other words we should vote tinubu again
2026-10-14 18:19:46
49
..🐺🏆📊.. :
Wettin do ur old account my guy?
2026-10-15 10:44:59
8
DONALD :
Tinubu must go 😂😅
2026-10-14 19:00:05
46
🥷🐐# :
U de my area de dance Abi 😂
2026-10-14 09:40:48
40
Sabi bhoy 🌍☦️ :
Vote wisely if not una go fra 😁thank God I no the vote 😁
2026-10-14 16:36:29
21
WISEMAN SOMTOCHUKWU CHIDIEBERE :
Tinubu must go 😁
2026-10-15 09:57:48
8
nbaofjapan :
I no Dey vote for anybody 😭😂
2026-10-15 05:44:51
11
𓅓Ugly_David 𓅓 :
Make both the devil i know and the angel i don’t know vote for me
2026-10-15 08:46:24
7
Ⓜ️® 🆉🅰🆉🅰 :
Brutal Icon 🪖 longest time
2026-10-14 16:33:43
5
Douglas Onirin 🫶 :
I Dey always feel your vibes my rugged Army ❤️
2026-10-14 10:44:45
13
🥺 Blezidora🥀 :
My own no pass yes sir with a touch of salary and allowance 😑😹
2026-10-14 16:34:25
7
Wicked_art😈 :
if he go carry $1 go 10k make the devil dey rule dey go ano mid
2026-10-17 11:50:50
1
To see more videos from user @____icon0, please go to the Tikwm
homepage.