Omo you self leave her na content or no content leave her make she go
2026-10-14 09:05:18
15
Inkbyrosanna ✍️ :
Oga free her na love push this girl to this kain level ma person wey love never catch for thing say he or she be saint
2026-10-14 08:09:06
78
AMIR TERRY dgaf 🙂↔️ :
Na to turn the girl to chisom e dey find, I actually saw this coming but na ade don too love
2026-10-14 08:26:50
33
Roqee :
This boy is taking revenge for her mom , he want them to drag her the way dey drag her mom if not let this gurl be now
2026-10-14 09:08:43
7
R̷i̷e̷l̷G̷._ :
Nothing to save my bro You BM the girl 💔
2026-10-14 10:37:59
1
Wuraola Home’s Of Beauty 🛍️ :
Why this guy dey try convince her to comeback leave her na atleast na you good 😒
2026-10-14 11:07:28
0
Rolihair__Empire :
There’s nothing to save again my bro
2026-10-14 08:38:09
5
Smart bm ❤️🚀. :
hello check my status ❤️🥰
2026-10-14 08:16:21
0
Mirabel 💕🥰🥺 :
Smart is a manipulator for real he used ADE head because he thinks he gave her the fame and he wants to ruin it and dump her….
2026-10-14 08:24:23
12
Inkbyrosanna ✍️ :
After you ruin her by saying you Al have sex with her for thr own week you still want her to come back to you
2026-10-14 08:09:42
19
𝐇𝐈𝐆𝐇𝐄𝐒𝐓 :
Na Ibrahim wey follow dem mock Ade last year say she be community ball una dey call good guy now? or Ade no come online con cry say even her best friend Ibrahim betrayed her?
Omo i fear who no fear human being or una wan tell me say Una don forget😂😂😂😂
2026-10-14 09:56:53
1
Ade29🥰❤️ :
This guy is the real manipulator it is clear now
2026-10-14 10:08:18
2
PERFUME VENDOR IN YABA/OJO🛍️ :
You sef rest leave this girl alone
2026-10-14 09:56:44
2
Lovely🦋Nessa🤍 :
Make this girl be haba 😏
2026-10-14 10:07:03
1
Timah😍💎 :
Atleast everything is out now so rest
2026-10-14 10:11:33
0
To see more videos from user @oneofakind314, please go to the Tikwm
homepage.