@realogbaeditz: Ah no go put mouth again😭😂

Ogba Editz
Ogba Editz
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 08:52:13 GMT
155199
29671
399
2643

Music

Download

Comments

ibukunoluwa202
Hordun haryo❤️‍🩹🌸 :
Ade I fear u ..ur lie fit wake death 😂😂
2026-10-14 10:56:49
472
pretty.angel6162
Kind soul🌹 :
so Manager still dey lie ade 😂😂
2026-10-14 10:17:18
1651
mommyy017
☾ 𝓔𝓵𝓲𝔃𝓪𝓫𝓮𝓽𝓱😚🤍 :
Smart is lying joor 😔😭😭😭😭😭
2026-10-14 10:51:27
129
oluwatobiloba_911
️ 𝐌𝐀𝐑𝐊 :
Dem go begin cry if you don catch them😭😹
2026-10-14 12:40:12
27
oluyemibukola6
B❤️U💞K😈K🥹Y💖 :
na here my body calm😂😂
2026-10-14 10:06:35
279
omotee22v
Lilytee 🚀 :
I win abi I no win Smart wey smart 🤓
2026-10-14 09:08:17
1599
desola1217
Desola🫧🍒 :
Ade yawere gan ooo😂😂
2026-10-14 10:30:06
257
rose__lina01
Rose__Lina 🌹🦋 :
This girl mad gan 😩she Dey deny with all this strong evidence
2026-10-14 11:18:30
244
pxpsalm1
ADENIKE :
Shey una no hear when smart mom talk say make they stop the content wey them Dey do Abi ? 😹😳
2026-10-14 10:47:39
40
pablo_4633
Adeoba 😎 :
Fear woman ooooo 😂😂😂😂
2026-10-14 09:59:00
517
realogbaeditz
Ogba Editz :
Nah once muscle catch me for hand 😂
2026-10-14 08:53:20
254
berryspremiumhairs
Berry’s Premium Hairs🎀🛍️ :
If evidence strong sef u must first deny 😭😭😂😂if e reach ur turn no lie
2026-10-14 13:22:12
0
boluwatife5731
Tife👩‍🦯‍➡️ :
Make Una leave her abeg she knows what she’s doing 😌🙂‍↔️
2026-10-14 10:55:50
138
derak75
Ze_us :
As I hear am nah once I off my data 😅
2026-10-14 10:02:26
656
jplover2027forever
JPlovers🦜🤍 :
Jarvis is so Matured💯
2026-10-14 12:48:28
2
kenny.moore8500
$𝕂𝕖𝕟𝕟𝕪 𝕄𝕠𝕠𝕣𝕖🪖 :
Them just Dey full themselve Omoh 😂
2026-10-14 12:19:14
2
speedzy001
Kristy Kesh🦋 :
who else watch twice😂
2026-10-14 13:02:25
1
brianis.inkk0
briani_arlyn :
E ddy sweet me
2026-10-14 12:35:01
1
motola146
Motola146❤️💍 :
Una never settle and he dey sleep your house😂 Ade
2026-10-14 10:57:39
58
entertainment90225
Kelly bright :
Ade lie pass tinibu
2026-10-14 10:39:20
41
onyin223
Onyinyechi 🍫❤️ :
Online friend needed pls😢
2026-10-14 10:48:09
20
adesina.busari2
👷 :
Watin una Dey talk when una Neva settle
2026-10-14 10:21:12
103
rukayahmuhammad4
Rukky🫀💙🧕 :
If the evidence too much na smart🚀
2026-10-14 10:55:37
35
iam.mayor.001
୨ৎ 𝓶𝓪𝔂𝓸𝓻 🌿💗🌱 :
Omor I pity who miss this live😭😂😂😂
2026-10-14 10:24:37
31
tinoonestate8
Fraa Tino 😂❤️‍🩹 :
Smart oh, Ade oh, CDT oh, Chidinma oh, Ibrahim oh, none of them dey at fault 🤧 na Tobi nation cause everything 😪💔
2026-10-14 12:14:05
10
To see more videos from user @realogbaeditz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About