@felisweety123: Dee wee mee!! 😑

Clara_D_Baddie❤️‍🔥
Clara_D_Baddie❤️‍🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 09:12:51 GMT
98229
17833
548
763

Music

Download

Comments

pretty_trisha65
🎀 pretty _trisha🎀🧚‍♀️ :
Anytime I dey watch your videos I Dey reduce my volume 😂
2026-10-14 09:42:28
315
erin_ayospecial0
ErinAyo🌹🥀 :
I’m new here,is she always like this 😂
2026-10-14 10:45:34
85
wwsaronixchemist
ww saronix chemist :
we all love her right 🥰🥰😂
2026-10-14 09:17:23
491
luluu_8291
luluu_8291 :
Till today okechukwu no give me back the 11k wey I borrow am 18 years ago[Big LOL]….that was the lesson I needed to not give man anything
2026-10-14 21:08:51
2
berniebenster
Teddy Bernie🌹 :
Na once is reduce volume dey shout "Jesus Jesus"
2026-10-14 09:42:06
87
thriftbyshonex
Thriftvendorinportharcourt :
Which one be dey wiiii you nne but I dey here na
2026-10-14 10:36:31
0
amandamandy249
Amanda Mandy 🦋 :
Clara you don fra away😂
2026-10-14 11:18:19
33
onyii.nwa68
onyii :
immediately I saw her video
2026-10-14 10:10:34
30
sil.ver655
💙Silver💙 :
Omooooooooo … Na Wetin my ex do me ooo
2026-10-14 09:22:14
50
pinka_boo1
@Ugeyi💕 :
what are you doing behind curtains? 😂😂
2026-10-14 09:18:45
33
didialiko
Didi :
Incase you are mad here she's new😅
2026-10-14 10:56:54
12
neni_enoja29
neni_enoja :
Is she always like this??? I’m new here
2026-10-14 12:19:16
14
princessyinkus
Princessyinkus :
Abeg make my money no go oh, I don borrow already
2026-10-14 19:08:20
1
chinedu.g.o.g
Chinedu G.O.G 💡🙏🏻 :
Clara you’re not okay 😂😂😂😂 Omo o. I love this girl 🤍❤️
2026-10-14 14:32:05
0
uyobabecomedy
Confidence :
We Dey solve one problem and another problem Dey surface.
2026-10-14 09:24:00
14
proudscar
Adanma🌹💕💕🙈 :
Clara make I see ur nails abeg
2026-10-14 12:31:43
0
queenalovere
Queen Cherish 👑 💛 :
lol only this your sound ehhhh
2026-10-14 11:23:46
2
kenzodanielle8535
╬☉⊰⊹ฺ🌺D@ññy Bby🥀🌹ಡ ʖ ಡ :
My mother nearly think say i dey watch nonsense oh🤦
2026-10-14 09:52:01
8
thatlonelygirl30
CHINECHEREM 👁‍🗨♠️♥️♣️🔐 :
No one can steal my sticker
2026-10-14 11:47:51
14
bennyonoss
BENNYYO :
weda man or woman I give what I can let go I dnt borrow money to anybody n I won't ask you to borrow me anything. I manage what I can afford
2026-10-14 09:49:26
7
ejc_babygirl
EJC_babyGirl🦋💫 :
I no Dey give shishi, anybody wey no wan give me kwanu make e Dey go
2026-10-14 11:04:22
6
dija27097
Dija💕💕👅 :
me wey be sey na everyday l dey broke l no fit my body still dey pain me as l send him data 1k
2026-10-14 11:12:07
15
esegold12
esegold12 :
Thanks u oo and I be don da plan change man phone ooo😂
2026-10-14 09:42:03
6
isatu.a.koroma93
Isatu A Koroma :
is sex before marriage a sim
2026-10-14 19:25:57
4
depressmf
depressmf :
No one can steal my sticker 😳
2026-10-14 11:40:03
0
To see more videos from user @felisweety123, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About