at this point this over hype don too much[Tears of joy][Tears of joy]person go sing wetin you sef no understand una go dey react like say e sharp[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]na only rema,but na and wizkid dey sing better song
2026-10-15 21:55:48
0
Funnyboy :
Maturing is knowing that you can love wizkid and love Davido more at the same time
2026-10-14 12:19:20
1032
Akeemabey :
if Na Wizkid Now you go don ear joro Koro Jori joro Koro ×20
2026-10-15 07:11:01
205
Destiny :
Some people no really know music, and them dey criticize this davido verse.
2026-10-14 11:04:20
453
bobrich :
I will still spoil afrobeats later sha
2026-10-15 13:50:12
1
Gandhi07 :
On behalf of outsiders the Gbedu enter 🥰
2026-10-14 16:52:38
162
YingzMan007_september29 :
Oga na fola. Write dis song. I. Swaer ajeh
2026-10-14 16:03:54
29
Ormichi Prime visuals🎞️📸 :
Waka waka carry me to Sokoto 😭😂😂
2026-10-15 11:44:10
33
🍁VÊRIFIÊD JM👑💲 :
we all love David right 🔥
2026-10-14 10:51:00
225
Adamsy Doctrine :
People Dey say “silver and gold” I have none. E reach king David turn, he say he get plenty. Greatest of all time for this human planet nah undstatement. As God chase Lucifer from heaven, nah Davido suppose replace am to dey teach angels music.
2026-10-14 12:51:20
193
TOSKY EDIT 📸 :
davido is bigger and better than Wizkid nothing anybody won tell me 😏
2026-10-15 09:57:34
72
Nancyb❣️a💋b🌹y :
who write this one for davido again 🤣🤣🤣🤣
2026-10-15 12:58:38
10
BLESSED✝️ :
Make una da talk truth na
2026-10-14 11:14:50
21
Prince Champz 🏆🏆 :
i swear davido Sabi
2026-10-14 12:05:16
61
Mr presh :
at this point no more arguments
DAVIDO is the greatest 🙌 ❤️
2026-10-14 12:10:02
46
ABIODUN LEGACY BUILDERS LTD :
they no dey play with 001❤️
2026-10-15 17:25:06
1
Sixtus :
Thank God you don confirm
2026-10-15 11:52:25
4
卩卂ㄒㄖ丂Ҝ丨 🐸 :
Me feeling like Davido
2026-10-15 01:16:59
1
pip pirate :
Davido shock me walai 😂😂001 baddest >>>>>>> botton
2026-10-14 14:58:13
23
iam_BUSAYOMI🦅 :
The problem be shey davido no repeat the line in the song Aswear this guy sabi music 🎶
2026-10-14 12:04:23
62
Victohrano🫶🏻 :
If songg too sweet, dem go say dem write am for him, if he no sweet, dem go say he no good😂😂
2026-10-14 23:41:09
23
John Dickson :
And wizkid still dey perform "Ojuelegba" in 2026
2026-10-15 06:20:34
30
Ebuka :
Exactly how I felt when I first heard the song…. Davido sabi!!!!
2026-10-14 15:46:47
14
Asher Emmanuel :
My daddy always delivers ….my favorite song at the moment
2026-10-14 17:17:30
24
juliusjoshua0902 :
I just like dis guy
2026-10-14 10:44:57
9
To see more videos from user @epianoh, please go to the Tikwm
homepage.