@only1me_11: Dem no Dey use thier snowboard play 😂💔 #CODM #viral #fyp @ace_react

R
R
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 13:15:22 GMT
130155
17888
316
1967

Music

Download

Comments

joeltijay
TIJAY🦅 :
Which one be u go dey thief for real life bro 😂😂😭
2026-10-14 16:16:33
1632
__preci0us.0
⋆ 𐙚 ̊.𝐂𝐡𝐞𝐫𝐢𝐬𝐡݁ᛪ🩵 :
Guy if na me, I for throw you Nova Gas, pick your tag and I no go scam am 🌝
2026-10-15 00:50:31
50
only1me_11
R :
I no go return the snowboard, do your worse
2026-10-14 13:50:50
620
kontrollaoml
Thug boy🤒👾☠️👽 :
Guy Omo codm too sweet 😂
2026-10-14 17:03:34
346
promiseokechukwu9
GhostBoy 👻 :
Omo him won kill true true thank God say CODM no allow say may your teammate kill with grenade
2026-10-15 07:17:01
54
black99202
🖤BLACK🖤 :
But wait oo, who be this guy Abeg 😂😂🤣🤣
2026-10-15 11:22:47
8
shinigami_r6
￴ ‍ ‍ ‍ ‍ ‍ ￴￴￴￴ ‍ ‍ ‍ ‍ ‍ ‍￴ :
u for do small snowboard movement as dem raise you 😂😂
2026-10-14 17:13:26
125
lil_teo_001
Lil Teo :
And you go day thief for real life oo [Tears of joy][Broken heart]
2026-10-14 22:19:47
47
evil_tikaa042
ḙՊ❡ 🖤🦅 :
them don steal ur airdrop before? 😂
2026-10-15 11:27:35
0
richieonyt
RichieonYT🎮🚀 :
ooomooooo😂 that guy petty oo😂😂😂
2026-10-14 16:03:27
197
mr.wizcodm
WizOnTT :
U Dey smoke? 😂😂
2026-10-15 06:13:52
3
mister_gamez
Mr.games :
Na so i buy small airdrop number 3 run go loot am, him enter my car i run carry go middle of enemy naim i rewine.
2026-10-15 07:48:51
7
goldenpain03
Almost healed ❤️‍🩹🤕 :
Wait till you carry custom from teammate wey buy small airdrop
2026-10-14 16:22:26
29
_popup11
Obi Uchechukwu bright :
No let am meet you for real life ooooooo 😂😂😂 e go kill you oooo ajeh
2026-10-14 16:58:57
69
ogbodonwachi
favvy :
He go Dey thief for real life 😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-14 21:54:49
13
only_1_bad_commado
THE UNKNOWN 🥷 :
he say na and he go dey tiff for real life🤣
2026-10-14 19:38:21
1
mrblue721
𝕸𝕽~𝕭𝕷𝖀𝕰🧃 :
😂😂😂 and e go day thief for real life oo
2026-10-14 19:29:51
26
calmgirl052
Baby°X :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 which on be you go dey thief for real life 🤣🤣
2026-10-14 17:05:08
19
na_me209
ME :
Give am him snow board naa 😅😅😅
2026-10-14 19:45:34
12
devon6043
SOSA😈 :
And the number 4 wicked pass small
2026-10-14 21:47:16
13
x.2473
🦇🧃 :
how e con be now 😹
2026-10-14 15:43:12
8
morris_woody5
Morris woody :
If you be my teammate and you no talk just quit game once dey kill you once I pick the tag 🏷️
2026-10-14 20:23:41
6
kiddafelix
kiddafelix :
Senior man abeg 😭😂😂
2026-10-14 20:55:09
3
rude_mendy
𝓜𝓔𝓝𝓓𝓨🫆👑 :
Nawa oo 😅😅
2026-10-14 21:09:39
2
To see more videos from user @only1me_11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About