Pixel curl
4 by 4 closure
14 inches
wine colour 😂😂
u dey craze 😂
2026-10-14 20:36:26
11320
Sapele Odogwu Hair vendor :
She knows her worth 😂
2026-10-15 04:31:51
3700
𝓕𝓪𝓿𝓸𝓾𝓻❤️🧃 :
Children the bring blessings this one won kill you😂
2026-10-15 06:15:12
5842
Strip/Cluster lash in Ibadan :
Na why this period dey fear me to born pikin 😭😂 Imagine say my pikin come dey ask me for wig 😩 Abeg ooo, make I no go born the one wey go dey tell me to buy am bone straight! 😭😂😂 My own pikin go finish me financially ooo 😭💔
2026-10-16 20:28:44
0
Ðębbię🧚♂️ :
Omo small pikin sabi wig pass me 😂
2026-10-14 22:17:21
3448
omovicky2 :
Madam na pixel curl will wan wear oooo December don DY come oooo😂😂😂
2026-10-14 19:37:43
2023
RL Nails💅 :
The men of their generation go hear am sha
2026-10-15 07:11:13
3185
Chairman wife🙂↔️❤️ :
“Go thief” got me😹😭
2026-10-14 21:38:13
1545
Suzzy :
Pixie Wetin
2026-10-14 22:34:32
804
Excel🥺❤️🌸🌺 :
Omo this pikin open eye pass me 😂😂
2026-10-14 18:27:15
6055
✨♾️Rina➿💕💫 :
This one know her worth ooo 😹
2026-10-14 20:38:16
1784
black Heart 🦅❤️🖤❤️🖤🦅 :
LoL she even get color ooo
2026-10-14 19:26:14
424
chichi❤️ :
How she even take sabi am 😂
2026-10-15 09:08:16
50
Special 🩵 :
She is a baddie
2026-10-14 21:07:13
164
vickyevents 💞🥰 :
abeg how old is she😂
2026-10-16 12:02:27
1
꧁ꨄ︎bby abby..🥹💕ꨄ︎꧂ :
Becuz of her i don follow you oo😂
2026-10-15 23:00:38
3
G...S :
The Audacity 😭😂
2026-10-16 16:14:18
2
ELLA 💜 :
My 5years old Cousin say ponytail she wan do 😂😂
2026-10-15 09:39:19
3
ꨄCHOICE ꨄ🫧🥺🧸❤️ :
She say Mk u go thife o 😭😂so enter bank next month o 😭😂
2026-10-14 20:33:39
758
ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕤𝕤★𝓐ᥫ᭡🦅🩵🥹𐙚 ̊ :
4 by 4 what 😭😂
2026-10-14 20:42:17
134
M…….🦋💕🫣 :
This pikin go soon sell you lol 😂 😂😂
2026-10-14 20:27:36
308
Pure Elegance :
Go thief she don permit u 😂😂😂
2026-10-15 06:58:41
276
𝜗𝜚👚𝓜&𝓟 𝓛𝓾𝔁𝓮 🎀༘🛒🛍️ :
OMO this pikin baddie life style start from primary school oo😂😂😂😂
2026-10-14 20:10:45
261
Muna🌺🌙 :
Na only God know waiting she tell her friends for school 😂😂 u wan fall her hands 😂😂
2026-10-14 22:46:00
985
𝓀𝑜𝓀𝑜 𝓈𝓏𝓃 🩷🫧 :
Ogheneeeee she sabi wig pass me 😭
2026-10-14 23:37:56
52
To see more videos from user @babysky377, please go to the Tikwm
homepage.