so dat means him going to ade house 🏠 was to get evidence not to beg her this guy muzz me ajeh i now hate him moreeee 💔🤬🤬
2026-10-14 14:34:51
27
ŠÏŔËË ÑËÝ☠️💦 :
what If na now the main content start😂
2026-10-14 15:30:00
14
Goldenpretty :
even with ur evidence person way hate u go still hate u ,do ur own lifestyle and let her be
2026-10-14 14:30:43
12
Nurse omofolawe 💉💊 :
I like as smart and Ade fool everybody😂😭
2026-10-14 14:33:57
4
M🤫U💔L😩L😟E🥺R😔 :
Pizzle you be goat
2026-10-14 14:50:35
2
ADENIKE 🤭😻❤️ :
Omoh 😩😂
2026-10-14 14:06:41
6
Candylove :
I swear Ade see us like mumu she even still Dey Denny you guys should stop blaming this guy for recording the conversation please if say him no record am na still una for call am manipulator and lair Nigerians ehh God forbid
2026-10-14 16:29:01
1
CDT'S PET DAWTA :
drop am now, me I no say nah the only evidence wey u get be that bro
2026-10-14 14:21:38
0
@INUMIDUN :
Chaiiii
2026-10-14 14:23:54
0
To see more videos from user @fabby_clip_12, please go to the Tikwm
homepage.