One legit asked me what we are doing about the kidnapped corpers… see me oh
2026-10-14 21:11:59
61
Comfort| Study Abroad Plug :
I no even know Wetin be election 😹
2026-10-14 19:38:59
2
Adeola Quadri :
Extension nah water😂
2026-10-14 17:02:36
3
Julietpaul795 :
Make them no put me for talk
2026-10-15 05:11:00
0
Tall_modellabachot✨ :
Abeg no put me for talk, na 7 months remain for me oh
2026-10-14 19:30:14
35
Walter jnr (RT) :
Wetin be that Abi u wan put me for talk 😂😂Abeg lemme ooo
2026-10-15 06:02:14
0
𝓠.💸💕 :
i almost repost o but abeg no put me for talk😂😭
2026-10-14 20:16:18
8
FAYYOURFAVE🌸 :
Query na water o😂😂😂
2026-10-14 19:26:36
10
LivingGlory :
I go answer after 5 months abeg hold for now - no put me for extensive talk
2026-10-14 20:25:40
4
️Eniolamide :
Abeg na 15days remain for me 😹😹
2026-10-14 19:40:42
4
amara :
Na so one papa see me with uniform inside bus Dey ask me where I Dey serve I tell am,he say na the same state he pikin Dey serve but he no Dey go ,say he Dey house say why me Dey go 😂😂😂omo I just Dey smile give papa oo ,abeg no put talk for my mouth
2026-10-14 22:17:42
1
_mrhope1 :
You suppose know oo
2026-10-14 15:19:36
1
Nwankwo Bright✨ :
reall😭😭😭
2026-10-14 15:03:53
0
Chikira 🎀✨💕 :
2026-10-14 20:19:06
1
𝐸𝓍𝒸𝑒𝓁 ˚ ༘♡༄ؘ♊︎ :
2026-10-15 02:45:24
0
FREDA|WIGSTYLIST IN IPAJA :
Allow me go lga in peace abeg
2026-10-15 02:01:49
0
🌌 🎀 𝒜𝓃𝒾𝓉𝒶 🎀 🌌 :
I will reply after the Election. Na 26A1 I be abeg.
2026-10-15 01:48:58
0
foureyedpsych :
Maka fess finish this month 😭😂
2026-10-15 00:59:24
0
♡ FAVOUR 💋💋 :
Talk na😂😂
2026-10-14 23:57:03
0
Naza’s rants and bants :
Abeg na 5 months remain for me, no put me for talk biko
2026-10-14 23:09:00
0
Hannah 💛🌼✨ :
make nobody ask me anything until after 10th of May
make nobody put me for talk ahbeg
2026-10-14 22:11:19
0
Ifee🪷🍁❄️ :
Real😂😂😂😂
2026-10-14 20:58:06
0
To see more videos from user @xo_franklin, please go to the Tikwm
homepage.