I have an iPhone
I don't know how to drive a car
I have my own apartment
I already made my first million's
I don see plane but I never enter 😅
I about building my own house
Glory be to God 🙏
2026-11-04 11:12:36
2
lil_momma815 :
Omo nor shame oh my brother 🥺🥺 we many wey never encounter wetin you talk so 💯💯. As much as I’d like to believe when there’s life there’s hope 💯💯 And also work hard 💯💯 if na yahoo you Dey do hustle tight 😳 if na business hold am strong 💪 if na sales representative 🧑💼 hold your job strong 💪 💯. We’ll all get there soon 💯
2026-11-04 15:13:36
1
double grace ✅ :
bro no pressure yourself no be yahoo money we they make for this side, me too 22 and still with mom also made my first million this year na gradually bro🤝😎
2026-11-03 01:31:22
1
KER Li :
ashamed of what abeg no let them pressure ooo
2026-10-15 12:00:31
1036
𓆩༒︎VILLAIN亗𓆪 :
24 how😒,abi me I be immortal I no understand o,abi I no dey grow[Innocent]
2026-11-03 03:08:14
2
De Bîg_S3v3ñ :
Omo nah Lagos life got my back oo 😔
2026-11-04 18:49:59
1
Berry OFF PH :
me too bro
2026-11-03 12:05:23
0
𝕽𝖆𝖞. :
Flight... I don enter for gta
I sabi drive for COD
wetin again😂😂..... zero pressure ooh
2026-10-15 15:07:32
297
evil loner :
I Neva enter GLE before 😪
2026-10-15 11:39:07
99
Teazel :
In God we trust
2026-10-15 13:24:54
194
Echomak :
I'm 23 years old, I'm not Ashamed that I never be on a plane, breach or ship before, I don't know how to drive, I never leave for vacation and I dey live on God abeg
2026-10-15 16:32:11
9
JVNIOR :
We plenty wey never take flight. No worry yourself
2026-10-15 13:09:07
87
GIDEON DAVID 👑 :
we plenty me i never make my first 1 million i never get my first babe and I'm still a virgin
2026-10-15 16:30:48
16
Storyteller :
lol I'm 28 and we're in the same bus😂😂except from the millions part sha
2026-10-15 14:45:43
18
WALYDE ² :
bro don't let their words sadden you
2026-10-15 12:56:51
52
Emenike Marcus-Jnr :
You don’t have to be ashamed bro…little by little you’re getting there…
2026-10-14 19:24:35
7
♧ :
commot that drive we dey the same 🤧🩶🥀
2026-10-15 14:16:56
6
اسحاق عبدالله isiaq Abdullah01 :
thank God
2026-10-15 10:24:54
7
Michelle✨ :
Everybody's journey is different!!
Omo you just made your first 1M!!!
Congratulations!!!👏
2026-10-14 17:32:40
8
𝙈.𝙨𝙥𝙚𝙚𝙙𝙮 :
Oga that driving is very necessary ohhh
2026-10-16 04:19:41
333
Lonely Mf💀🥀 :
Omo how I go take make my first million 😩
2026-10-15 18:03:40
13
I S A A C ☃️ :
What’s so special about entering a plane?
2026-10-15 15:22:33
70
𓅓Ugly_David 𓅓 :
Made my first million 2 years ago to enter plane no be problem but i no wan use motor come back
2026-10-15 22:17:28
28
𝕏_𝕝𝕖𝕖 :
Ashamed of what?..no allow any body pressure you… just learn how to drive incase of job opportunity 🫂❤️
2026-10-15 18:05:55
12
OJO KURAPA🖤🇳🇬 :
People dey make millions before 25?
2026-10-15 19:38:14
5
To see more videos from user @joshuaurielx, please go to the Tikwm
homepage.