Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@topsicle.ng: Since una no gree buy top, give me chief number now!!!!!!!!!😔 link in bio to shop🛍️🛒
Topsicle
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 15:35:04 GMT
189269
36243
1214
7659
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.23MB
)
Watermark .mp4 (
0MB
)
Music .mp3
Comments
Adjoa Muriel :
Chief, Alhaji,senator,drug lord,governor,minister I beg give me all 😂😂
2026-10-15 11:48:00
1134
THE TOPS SHOP|| BENIN :
Aunty You don spit for my face o 😂
2026-10-15 09:12:57
8
RITA💕💕💕 :
Evn chief wife number I need all of dem….
2026-10-15 17:13:40
0
Tilda Influence :
Give me chief number abeg I be slim girl 😂😂
2026-10-15 16:17:04
1
Lifewithcyntthia🌸💦 :
Chief wey me meet yesterday send me 5k this morning 😭😭my own thing Dey always different 😂😂
2026-10-15 08:50:17
1409
y_preorder.ng :
Fast fast give me chief number
2026-10-15 05:50:33
5
⋆ 🎀 𝒮❁𝒻𝓉𝓎 🎀 ⋆ :
Me and 99 others going on vacations as soon as we get chief ego 1 number ❤️😂😂
2026-10-15 15:14:41
6
Favor Amaechi-Onochie :
One chief, one musky and one Elon father😭😂
2026-10-15 15:22:25
2
BADDESTSTYLISTIN/ABULEIJESHA :
Chief gimme 1500 for breakfast 😂 my case Dey always Dey different 😂
2026-10-15 13:28:55
46
ONYINYECHI 💖🍇✨ :
Abeg give me chief friend if you see chief Biko 😩😩😂
2026-10-15 06:57:56
369
Tianne :
I for save this post and post it on WhatsApp but my boyfriend promised to send me money tomorrow make i no use my hand spoil things for myself 😩
2026-10-15 13:34:37
106
RAWGOLD LUXE👑💄💫 :
Consistency won kill the living 😂😂😂
2026-10-15 10:19:56
113
Pretty 098 :
I get chef number oo but my mind no carry am
2026-10-15 13:54:04
42
ツ゚Kam_so🫧💕 :
You guys I don see one but I’m scared to go to another state to see him 😭 he sent 50k just for picking his call for the first time
2026-10-15 16:07:24
14
JustCrys :
Who get chief/odogwu connection in ph and Warri ooo,I no mind give cut 😭😂
2026-10-15 11:36:57
17
Choco🖤 R :
My chief as I no gree go see am for months , his so angry but yet still send me money….. I’m a bit scared joor
2026-10-15 08:58:29
38
Ovokeranye :
Abeg if dem give you share with a friend 😂 there is love in sharing
2026-10-15 06:47:11
21
⚡️💖constance Sydney :
Chief no Dey bring current again na house of rep members or senators me Dey find now
2026-10-15 10:22:33
64
Omah :
Na chief they make life easy for me oo make i no l!e
2026-10-15 11:39:17
8
faithempire50 :
Who get chief number give me Abeg better one ohh nor be the one i go later feed😂😂😂😂😂
2026-10-15 13:00:53
8
savage.639 :
Omo Alhaji no reply my messages again
2026-10-15 09:42:55
5
Genevieve :
E reach my turn chief say Mk I come help am clean house
2026-10-15 12:18:26
13
Styled_by_Gift • 📍Benin :
make una give me chief number ehhhhh 😭😂
2026-10-15 08:41:30
15
luxeempire :
You go collect tinubu own or mk I face front😁
2026-10-15 13:40:41
6
To see more videos from user @topsicle.ng, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Мавуику забыла. Автор Артов: @plaga_corvus || #genshin #GenshinImpact #геншин #геншинимпакт #рекомендации #рек #актив #fur #щитпост #щитпостинг #щп
#سودانيز_تيك_توك_مشاهير_السودان🇸🇩 #السودان_مشاهير_تيك_توك
ดื่มน้ำชากันค่ะ 🪭 #บ้านรักไทย #บ้านรักไทยแม่ฮ่องสอน #แม่ฮ่องสอน
#اللغه_العربيه #موشحات_اندلسية #بدون_موسيقى #fyp #foryou
#السعودية # الشيخ فهد القرني
@eubellioficial #belli #belliclipfy #segredodaginga #edit #futebol
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy