Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@bi_benard: OLISE mate is calling him an ID!OT 😭💔 See who I support This boy just go disgrace me yesterday. I fit change mind oh
bi_benard
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 16:10:02 GMT
73848
9826
78
103
Music
Download
No Watermark .mp4 (
3.74MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
4.64MB
)
Watermark .mp4 (
9.54MB
)
Music .mp3
Comments
JPr :
But watin bring Man U inside this matter now 😏😏
2026-10-14 16:52:04
87
Who_is_idris🤷🏾 :
him nutmeg linesman keh 😅😅
2026-10-14 17:14:39
55
Aranla Oladeji :
Olise Una
2026-10-14 16:12:47
27
laughingstockafrica :
Wetin concern Olise and una Ballon d’or contest? Baba dey live his life dey go
2026-10-14 18:34:19
5
ripper77 :
Na Una day carry olise for head my guy nor even send Wetin Una day do
2026-10-14 18:35:31
3
Gina Merly Catamco :
But if na yamal fuck up una go de defend and say the boy is just 19 allow him to grow or he's still a small boy
2026-10-14 17:02:35
3
Dr Wyatt peptides :
Stray bullet don hit man-u😂😂😂
2026-10-14 18:26:36
1
zadrillah :
Bro why u say God forbid oo 2x😂
2026-10-14 19:35:20
2
Dz Aura :
But normally Yamal go win Ballon d’or na
2026-10-14 18:38:28
2
🫥 :
But watin bring Man U inside this matter now eheen coach Bi
2026-10-14 17:49:09
1
⏰@Egogozcut⏰ :
e go carry the bollon Dr if you like it or not
2026-10-14 17:40:20
2
Adekunle 𓆩♡𓆪 :
Coach e dey worry mind😅
2026-10-14 16:22:21
8
Immigration Provost ☠️ :
we better change minds oo🤣
2026-10-14 17:49:19
1
Mike_Kizz :
Oga calm down 😂😂😂
2026-10-14 16:11:47
7
IDAASO (oba pikin) :
If you Dey Man U you go carry knife?
2026-10-14 18:21:16
1
Zulian :
no olise no try
2026-10-14 16:53:19
1
sammy_Sebs :
small fuck up Una de after am make Una rest jor😅
2026-10-14 16:46:17
3
K Benzema :
Who is Olise
2026-10-14 17:04:07
1
omale 💙❤️ :
God no dey forbid anything
2026-10-14 16:20:11
1
Sportfiestwitvaris tv :
e reach ur side today
2026-10-14 16:39:38
1
INI-ABASI DANIEL :
omg me self don tire with OLISE with him nonchalant behavior.......
2026-10-14 16:31:49
2
Silva Nimi☔️🧩🎮 :
Wetin bring man utd here 😏
2026-10-14 16:36:47
1
iamso9ice :
we understand the ticket wey cut contribute why you dey vex sha
2026-10-14 16:59:26
1
chidimma Faith sports :
coach please talk am finish neah
2026-10-14 16:41:02
1
DAN SAMMY :
Coach b keep explaining ok
2026-10-14 16:22:19
1
To see more videos from user @bi_benard, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Unohana edit ib:@♱ #unohana #bleachanime #bleachedit #unohanaedit #tybw
Xem một hồi "ngáo" luôn 🐧🐧 #beatviralworld #beatnetwork #bnetwork #beatvn #beatoflife
#SelfImprovement #intelligence #habits
#fyp #foryou #foryoupage #باسطی_وەحش🐲🐊🔥 #باسط_بنەسڵاوەی🐊🔥
#CapCut #layrics #mizik
DUMANGAS PORT SAKALAM
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy