@partytipswithikeoluwa: It’s time to get fly with Flytime💃🏻💃🏻💃🏻💃🏻 @Lil Baby is coming to Lagos💃🏻💃🏻💃🏻 Tag your squad, share to them let’s have a great time December 21th #partytipswithikeoluwa #lilbaby #flytimefest #dettydecember2026 #blowthisup
Detty December Headquarters
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 16:55:24 GMT
Music
Download
Comments
PRAISE🍫…… :
If their career don de odumodu dem go suddenly remember Nigeria
2026-10-14 20:10:47
1343
Drained 😔❤️🩹 :
Every damn time lagossss😭una no dey ever come Ibadan 😒
2026-10-14 23:22:37
132
Yemira🌸💫 :
People wey Dey Lagos Dey enjoy o🤧
2026-10-14 21:50:22
635
𝐌𝐬.𝐇𝐞𝐧𝐫𝐢𝐞𝐭𝐭𝐚 :
Nothing for Abuja people 😭😭
2026-10-15 05:51:20
77
💔ᗷ𝕒𝓵σgǗ𝐧 😡 :
Blood of Jesus na Ai
2026-10-14 20:36:07
179
Clingy girl 🤭🥰 :
At least once make una come asaba na perform na
2026-10-15 06:40:19
31
Fanny 💚 :
Una no fit bring nba Youngboy? gunna and lil baby everytime
2026-10-15 06:56:27
9
josh :
how many times he go talk this thing 😳
2026-10-15 06:37:17
0
YLE Osama :
as the guy career wan wizkid he come remember Nigeria, cause tell me wetin he wan use naira do
2026-10-15 06:11:09
8
Babes💜⁷ :
Make Una bring bts abeg 😏
2026-10-14 20:44:59
83
:
Make una wipe am come Benin nah
2026-10-15 07:34:36
2
𝙲𝙰𝚂𝙿𝙴𝚁 💳 :
Why the fvck must it be lagos !!! Come to abuja mehnnn 🔥🔥🔥🔥
2026-10-15 06:26:41
6
_roll3x :
Una just wan make I send all my money this December😩😂
2026-10-15 07:40:54
1
THE KO$I :
Omdssssss aaaaahhh
2026-10-14 23:45:43
4
🥀🥀 :
Who Dey Nigeria when nor Dey Lagos Dey miss sha people like me 😅
2026-10-14 19:23:52
132
B1G_FAV🖤👑 :
Una no dey come agbor 😭😭😭
2026-10-14 20:25:27
19
⃟ :
Everytime Lagos.😭😡
2026-10-14 22:01:08
4
nyssa_amara :
Are tickets available yet?
2026-10-14 18:12:10
64
𝑇𝑒𝑒♡︎ :
Y’all better drop tickets early!!!!!
2026-10-14 18:51:03
11
charmelle.xo💕 :
let’s goooo🎉🥰
2026-10-14 21:02:39
7
dfw_xoxo🌹💓 :
omo be like I go relocate go lagos oo, cos na there everything de sup😭
2026-10-15 00:45:41
7
Oyinkonsola ♐️ :
WHAM in Lagos
2026-10-14 19:52:59
5
𝓛𝓲𝔁𝓶𝔂_ 河ク新 :
Omo this December gi mad
2026-10-14 21:49:27
7
MsXho!♡💕 :
Hunxho nko and lil tjay 🥹
2026-10-14 22:27:17
9
theomoladeera7 :
Get in jhoor😍😍
2026-10-14 18:10:06
8
To see more videos from user @partytipswithikeoluwa, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.