Once they enter kitchen pepper body go won finish them 😂😂
2026-10-15 18:16:01
1498
askfor HOLY BENZ :
i wonder oo😁😂
2026-10-23 22:42:05
0
KRUZ ⚡️ :
I don de cook Oneday de find crayfish I no see, I rush go amukor go buy one.. as I de come back na em I see the crayfish wey I use 5hrs find for my front 💔
2026-10-15 08:53:40
492
Chioma 🥰 :
you never see anything
2026-10-23 20:04:48
0
lessy✨♥️ :
if I come bck mk I bend😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-15 07:34:28
402
chamberlineJohn Anthony :
she should store food for you in the freezer
2026-10-15 17:52:15
89
Chinonso Anthony :
Oga just go eat outside 😂😂😂
2026-10-14 22:22:02
541
okoliecynthia4 :
OGA just go outside and eat
2026-10-23 14:57:52
0
MAY 1st :
[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]you neva see anything.
2026-10-22 11:27:23
1
Adaora :
Head of the house no sabi where things dey keh? 😂😭 Just small movement wey “What do you bring to the table do?
Na him
Ala chọziri iba! Head of the house for e own house 😂😂
2026-10-14 21:23:16
210
Amyberry🍒 :
Your wife after answering the call 😂😂😂😂
2026-10-22 09:05:24
19
janefrancisca005 :
😂😂😂😂😂 women shout power
2026-10-14 19:42:29
104
amygold212🦅🦅 :
But why ogwu oke for kitchen 😂😂 if no be wickedness 😂😂😂😂
2026-10-15 07:45:16
100
KING 👑 :
😂😂😂😂😂😂 Oga just go buy food outside
2026-10-15 11:30:43
123
Mrs Ada🦋 :
🤣🤣God abeg I dn laugh tire..I pity who no dey hear Igbo😂
2026-10-22 13:27:16
1
😍cutesmile😘🥰🌹 :
Rice never dey watin him dey fry oil for?😂😂😂😂😂 abi him won cook jellof garri🤣
2026-10-16 15:59:33
90
calme_LambaExtra⭐️ :
after eating the food you cooked
2026-10-22 10:48:41
0
🖤 Blaq Barbiess🖤 :
My tummy oooooo😂😂😂💔😂😂😂😂😂😂
2026-10-16 16:35:48
21
jenny love 😍❤️ :
Hahaha 😂, my stomach oo
2026-10-15 08:41:06
29
beauty of love :
as rice you wan cook don finish wetin you dey cook again 😂
2026-10-14 23:53:44
69
Ⓜ️🆔DLE Ⓜ️🅰️N :
Ogbuefi I miss your shawarma spot for Nnewi opposite st Mary's
Please fix it sir
2026-10-14 17:21:06
87
Goody❤️ :
Oga carry red oil drink oo😂😂😂
2026-10-14 22:51:27
41
Ichie Anu ka Otu uto :
Instead of this stress and airtime waste, why not simply eat outside
2026-10-17 03:19:46
10
Lolo oil&gas :
Nah my papa be this,eh no sabi boil common hot water,anytime wey eh enter kitchen eh dy get anger issue,nah why my mama no dy travel,because my father will pack his own bag and fellow her,anything wey eh wan do,eh dy always ask my mama,where is my polo,where is my slippers,where is my clipper, where is my boxers,tufiakwa😂😂😂😂
2026-10-15 11:07:28
53
To see more videos from user @ogbuefiigotuk, please go to the Tikwm
homepage.