Them go leave her beat me Wetin no good 😭😂😂😂. Me wey open shop for man
2026-10-14 18:56:26
1120
Mercy💨🎀 :
Person say she open store for man 😭😂
2026-10-15 00:37:02
334
꧁༆Sadist 💔꧁༆ 😪 :
Una go leave Ade, burn me 😂😂me wey dey beg man to use me do side chick because I'm in love
2026-10-15 05:45:30
159
🦋 Soft Gal 💕💞🦋 :
I knew everyone will be heading to comment, so I brought some extra chairs 🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑🪑 you are welcome.😂😂😂
2026-10-14 23:44:52
12
Glo_Ry :
belike sey i never truly fall in love oo 😂😂
omo una too do oo😂😂
2026-10-15 02:47:06
62
beauty damsel :
person said she changed her father's name to her boyfriend name omo
2026-10-15 09:53:54
7
Bube :
I worst pass ade
2026-10-14 21:17:55
5
-*~ 🎀 𝐸𝓋𝒾𝓁 𝒜𝓃𝑔𝑒𝓁 🎀 :
Me wey give man my PIN number to dey Commot money 😭😹
2026-10-15 04:47:47
30
SOLOMON :
I no say you near kpai that boy with Fanta,😅
2026-10-14 20:09:59
150
Princess🌚🖤 :
Me wey lodge man for 1 week with my money nko😭😭😭
2026-10-15 08:25:03
24
🎀☆♡Ada♡☆🎀 :
Me wey carry my school fees give man Mek he pay for house rent while me dey stay hostel😭😂 wooo
2026-10-15 07:15:04
35
Unbothered_sliver💯 :
Remember 2021 when I catch woman for my ex house, na so I come de cry de wake for road,this boy use keke take catch up with me for road🥺mumu me come de happy say he choose me over the other girl oshim the chosen one 😂☝️na still cheating later spoil the relationship ohh, he later choose another girl over me ohh 😫😭😂
2026-10-15 09:54:28
11
𝓓𝓲𝓭𝓲 𝓑𝓪𝓫𝔂 ୨ৎ :
if na you cook stew for babe last week, try dey add salt😭😂
2026-10-15 10:19:57
6
Mummy💕❤️❤️🔥💯 :
Omo them go leave her beat me wetin no good 😂 me wey carry my last savings renew man house 1.5m he go marry another woman put for the house 😭😂
2026-10-15 07:54:11
5
Tessy🎀🌹 :
I use my school fees go meet am to prove love for delta 😭😂
2026-10-15 12:02:42
1
B&S couture ✂️🧵🪡 :
because of love I changed my father's name to his 😭 and we are not married ooo we don even separate now self to change name now na problem 😩
2026-10-14 21:07:09
35
Rabbi🚀 :
we all love her right
2026-10-14 17:26:27
95
💞🌶️Classic jonathan :
Some girls go de judge ade meanwhile them de double text man wey no get their time again 😁😁
2026-10-14 21:57:13
16
Riley green :
e be like say una never hear my story of love
2026-10-14 17:26:46
42
🌴_KHÃLÏFÁ_𝕏🥷🏻 :
Them suppose arrest Una way Dey this comment section 😒
2026-10-14 22:28:41
5
Official❤️10kBoss🍭ba💕Justina :
Me wey Don take loan give man🤣🤣🤣
2026-10-14 21:46:14
5
mighty :
my own plenty o 😂 me way thief my neighbor phone and I remove the sim pieces it I na used the phone to call him and he asked where did you see phone I na told him I bought it with my money to the cut long story shorts
I were deport from Abuja to my village because of the issue😭😂
2026-10-14 20:48:34
17
Williams :
my love
2026-10-14 17:25:41
13
TheStreetPhilosophy🛣️☘️ :
can we be friends pleaseeeeeeeeee
i love your lifestyle 🫂♥️❤️🔥
2026-10-14 17:26:40
18
NA LESS👿😡 :
I swear
2026-10-14 17:27:03
5
To see more videos from user @..thatgirloluchi1, please go to the Tikwm
homepage.