@okorobtcc: #fyp abeg o😭

OKOROBTC 🥷
OKOROBTC 🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 18:56:50 GMT
246284
43131
788
3296

Music

Download

Comments

ebuka1377
ebuka1377 :
You con resemble my mummy sister 😂
2026-10-14 20:19:04
5933
kisofundx.001
Kiso fundx :
Vikings day
2026-10-14 19:50:56
17
user4109917632161
user4109917632161 :
if na woman get this type of belle now, una go dey shade am 😒😒
2026-10-14 20:21:07
3042
yene_na
yene_na :
If na woman get this belle now una go body shame am
2026-10-14 22:16:21
170
pretty_nita16
SN Nita 🩺 👩‍⚕️ 💗 :
If na woman post this kind thing now , no be small body shaming 😏😏
2026-10-14 21:06:09
1043
bigalia0011
⚓️BIG ALIA 🙂‍↕️💰 :
Ship 🚢 moves 🖤❤️
2026-10-14 20:03:08
261
errorresurfacehatendpain
🦇 :
this guy just resemble all those wicked aunties from father side 😭😹
2026-10-14 20:52:07
527
elevated_zubby
NZUBECHUKWU 🌗 :
Nothing you wan tell me na my aunty ifeyinwa be this 😂😂😂 help me greet your husband 😂😂
2026-10-14 20:41:14
659
chizzy7422
BIG CHIZZY 💸 :
Guy make I come ur side nah
2026-10-14 19:00:31
564
justdivany
ᥫ᭡ dee👽❤️💕 :
aunty rukky migwor ma how is tega hope he has grown
2026-10-14 21:19:02
80
askofpayment042
VICTOR 🧃 :
Okoro e don teh wey i see your video oo
2026-10-14 20:00:35
646
_rialovesyou08
PRINCESS🌸💗 :
Aunty eliza have been looking for how to reach you …how have you been😖
2026-10-14 23:09:15
1
big.wealth02
big uc :
aunty Ada your caption bad
2026-10-14 23:08:43
1
hoeee_sayy
MR.jose🦈 :
Na today sha men mount
2026-10-14 23:38:12
2
francisz392
francis :
You be my spec oo 🌚
2026-10-14 22:05:47
1
blue_bery8
BLUEBERRY001🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪 :
I first think say na my mother oo
2026-10-14 21:53:00
1
officialchizilove
Chizzy :
Those of us using tiktok to forget our problems may we not lack Data 😂😂
2026-10-14 23:31:57
11
deltaprincess18
Becky❤️🫧 :
Abeg wetin be this 😂💔
2026-10-14 19:15:11
51
hey_itsdeb1
ℙ𝕣𝕖𝕥𝕥𝕪_𝔻𝕖𝕓𝕓𝕪 😻💋!. :
You resemble one of my wicked aunty like mad😂 na this type of bag she dey like carry 😭😂💔
2026-10-14 20:41:07
74
_baby446
Peters favour :
nd na so so who dey nd who goes we go come dey hear tomorrow 😂
2026-10-14 19:49:11
40
zubesglam9001
Zube’sGlam// PH Mua :
Abeg waiting dey happen tomorrow oooh make Una gist me nah
2026-10-14 22:05:18
6
tiktok.commickey001
𝓶𝓲𝓬𝓴𝓮𝔂🥵𝓶𝓸𝓾𝓼𝓮💋💦 :
Abeg wetin de happen tomorrow abeg 😂
2026-10-14 21:04:17
53
profy.banks
profy banks🤟 :
10:15
2026-10-14 20:24:05
40
idongesit970
Nala ✨ :
I first think say na my uncle wife
2026-10-14 21:51:55
25
sylvester.arinzec
Sylvester 🫥 🙂 :
No try go jail like this wey you dey ooh
2026-10-14 20:12:11
92
To see more videos from user @okorobtcc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About