@bhig.joel: #MentalHealth #loveqoutes #heartbroken #emotional #goviral

BHIG JOEL
BHIG JOEL
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 October 2026 19:10:25 GMT
6155
572
65
61

Music

Download

Comments

justtinaera
𝗧𝗶𝗻𝗮 𝗢𝗳 𝗙𝗨𝗡𝗔𝗔𝗕🎀🎓 :
I think say 5k is the highest money ni Una don dey increase this things 😏 Wetin i fit give man to gimme 700k Money we my papa no fit gimme at once🙄
2026-10-14 22:20:59
23
rocky.bee03
Rocky Bee🌹 :
As a lady sef I fear my gender 😂 Omoh…. See as she pronounce 700k like 2500😩
2026-10-14 22:35:29
8
mziieq
🌚 :
come 🫴 collect hug I don tire for my gender
2026-10-14 20:25:21
3
bigg_adufe
BIG_ADUFE🦋 :
So in short you are now single, Abi???
2026-10-14 23:15:12
4
qings_wyte1
Geena🙂‍↕️💨 :
Omo this one funny oo 😂 guy
2026-10-14 19:29:50
4
callmedive1
divine :
man never send me 30k before for my life 💔💔🥹 nah 10k and 18k I dey see and I go still appreciate still put prayer point join 😭🥹💔
2026-10-14 22:28:14
2
jessebenny1
Jêssê clêff :
700k small money Keh, classic Keh Omo, I no too blame any gender sha
2026-10-14 22:17:58
2
edith.ogedegbe4
❤️‍🩹 :
this one na really Je_ho_vah💔💔🤣
2026-10-14 22:28:55
1
unusual2137
unusual2137 :
Make i drop my own?😔
2026-10-15 01:01:09
0
kareemzainab390
Motunrayo 💕✨ :
Man dey give una money!??? Omo....E go far ooo 😭😂 many things dey wey I never know oo 💔
2026-10-14 23:57:13
0
theeomega0
ØMEGA :
Your 'First Choice" don find her First Choice... Omo 💔
2026-10-14 23:38:49
0
blaqqie_empire
Blaqqie_Empire :
All I can say is sorry bro
2026-10-14 23:31:29
0
duchesslove001
Love :
Hmm so hurting
2026-10-14 23:41:08
0
gee.naah1
gee.naah1 :
Some people greedy sha
2026-10-14 20:54:49
0
thatgalvixen
*Thatgalvixen* :
Faaaaaa 🤦‍♀️
2026-10-15 02:00:18
0
ri_ri356
youdeserveodii🤭🌹🎀 :
I'm the friend,na my babe I post ,no vex 😭
2026-10-14 23:41:53
0
lastborn0860
your favorite girl💕❤️ :
omooooooo 😂😂😂
2026-10-14 23:41:10
0
her.allure01
🌹🦋 HER 🦋🌹 :
Omo 😂😂😂
2026-10-14 23:34:14
0
b.mhiz
Maya 😘💯 :
Ewoo
2026-10-14 23:19:17
0
abi_esther01
Esther❤️🫶 :
omo person wey get head no get cap and person wey get cap no get head
2026-10-14 23:26:54
0
daniellababy003
𐙚˚࿔ Ella 𝜗𝜚˚⋆🥹💕🤤 :
lol all na settings 😂😂😂
2026-10-14 23:23:50
0
demama789
DEMAMA💞 :
haa 700k KEH my I dey collect 2k omo 😭😂
2026-10-15 02:03:24
0
queen6biee
Queen biee :
omo am short of words god know I just have say take heart nwam
2026-10-14 23:22:19
0
lekzye_2
Dior🧟🎃 :
So as a player you no get substitution
2026-10-14 23:20:37
0
itzkate001
kate⚽🌸 :
fahh 💔
2026-10-14 21:27:54
0
To see more videos from user @bhig.joel, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About