see watin my sister don cause now stray bullet don meet me 😭😭
2026-10-14 20:35:09
482
ISHOLA ✍️❤️🔥💫 :
Nah so one girl get pregnant for me I con tell her say wetin won happen the girl dey tell me say even if she won leave the pregnant self say she no fit live for where I dey stay and nah room and parlor I dey stay ooo she expect me to go collect 2 bed because her friends go dey come greet her so incase them won sleep omo some girls ehh. Well me no collect anyone between them sha i don block her self
2026-10-14 20:35:02
46
SK prince :
35 years old senior brother 😃
2026-10-14 19:28:49
675
:
Abeg how ago fit take unlock phone way somebody take dash me
2026-10-14 20:55:24
12
ms. f🦋🍀💦 :
I'm just a girl 😅😂😂
2026-10-14 19:34:37
181
Chidexberri🪐⚡🦅 :
How I take enter my sister matter naa 💔
2026-10-14 20:58:04
11
príñçwîll :
passenger princess my foot 😒😂.
2026-10-14 20:24:06
62
️Damie Foreign🌳🕊 :
We all have infection right?
2026-10-14 20:05:24
30
link inbio :
see the force wey you take jack the phone🤣🤣🤣
2026-10-14 19:29:45
45
Sauce🎀 :
I’m just a queen, clock it
2026-10-14 22:20:02
2
POPE LAMBA☠️ :
This guy 😂 don burst my head 😂😂
2026-10-14 19:59:06
22
Mikey Hood :
This one really vex you guys😂😂
2026-10-14 20:47:50
11
🍀 :
You go first thing say nah only gahgah day crazy for this country till you see who pass am 😂😂😂
2026-10-14 20:04:56
22
Manlike 🥷🏾 :
You don see m naa 😂
2026-10-14 21:25:03
1
Pelaiah. :
Rage Bait 😭
2026-10-14 20:30:28
3
ANTHONY🥶 :
Guy Weytin Dey always vex u😂💔
2026-10-14 21:46:28
1
ᗷIGᑕᒪᗩᔕᔕIᑕ🐐👑 :
Like I tire 😂😂
2026-10-14 21:05:48
1
𝔈𝔞𝔯𝔫𝔢𝔰𝔱 👑💫 :
Everybody just Dey fra 😂😂
2026-10-14 19:54:06
10
Jèff Řèy 💫😈 :
Chill na you want break the phone 😂
2026-10-14 19:54:01
12
unwanted :
we all have infection right?
2026-10-14 22:01:10
4
Ayi Solomon 🫧💔💐💞🫐❤️🔥 :
My brother go dy the back 😹😹
2026-10-14 20:43:30
1
Vicky D Boss :
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 my g
2026-10-14 20:56:51
2
Klinton :
nnaa eh
2026-10-14 20:50:53
3
SIMPLE FASHION🪡✂️ :
tell them for me
2026-10-14 20:58:14
2
To see more videos from user @iamstillunruly, please go to the Tikwm
homepage.